road way dey governments house dem done do ammmmmmm😂😂😂😂😂😂😂😂😂👀👀👀👀👀
2026-08-25 18:43:15
0
Johnny Blaze :
OBASEKI just dey one side dey look una, dey smile 😂
2026-08-24 10:49:28
18
✝️ :
EPA still help us show them RCC Abeg we day suffer too
2026-08-24 06:33:07
7
Akenuwa Matilda Osasenaga :
My Church Area. 🥺🥺🥺
2026-08-24 07:06:30
2
ASAP :
Nigeria as a whole no go ever better know this and know peace
2026-08-24 11:21:32
3
Nija blood. :
that community most petition d governor and d company
for environmental crime
d governor most pay d demange
2026-08-24 08:26:13
1
obamafor :
which steta
2026-08-23 12:47:29
0
oghenemanoukperi :
it's time for communities to take charge of any road construction in their community before any contractor start work ask them to show u their MOU with govt so una go knw if na only grading them wan do or till asphalting
2026-08-24 14:37:59
1
prospertajudeen :
every where shine
2026-08-24 06:26:16
1
FAIRYCAKES ND EVENTS :
Omo e no funny xterda ohhh…. We come Dey find canoe to come out😂
2026-08-24 09:06:20
1
Don One Ventures :
My area oo for same Iguomo. We don tire for this road oooo.
2026-08-24 06:11:42
2
PRISCY🦋💎💙 :
Why them dy work half for this Agbor road
2026-08-24 08:39:57
1
Faithfulness ❤️ :
2026-08-24 22:08:32
0
endurance :
2026-08-23 18:07:58
0
Juliet for real🥰😘 :
This so bad,this year was worst
2026-08-23 17:33:03
0
Henry 🇬🇷🇬🇷 :
na river tinubu
2026-08-26 16:52:58
0
Sandy’s signature beauty :
Edo is shining
2026-08-24 19:48:04
0
Lawson001 :
Edo is shining 😳😳
2026-08-24 10:57:50
0
progress beauty World :
river-edo
2026-08-24 17:15:13
0
Vadowest1996 :
Now wa Edo state matter tire me
2026-08-23 23:34:09
0
ANDYBOY TECHNOLOGY :
wahala
2026-08-24 09:18:45
0
Flourish 🌹 :
Edo is shining
2026-08-24 15:38:49
0
Kwanum Concepts :
You people are angry that Edo people are recording flood water and posting it online 😂
Your principal the currently governor started the trend ,why cry now ?
2026-08-24 11:16:15
0
Oghoyemi precious :
them don make am River dem don run leave am😂😂😂
2026-08-24 16:57:08
0
To see more videos from user @osu.baba_tv, please go to the Tikwm
homepage.