@amapianopartyy: KOLU HAS LANDED IN WARRI! Kolu is already here! 😮💨 Warri, are YOU ready for Summapiano? 👀🕺🏾 TODAY. WE. DANCE. 🔥 #amapianoparty #warri #amapianovibes
Na Kolu who Na want make people come see who make people come hear music because who Na dey look Warri people less and I believe say the management never see kolu once😂.. Kolu Na celebrite make Warri people one come see🤦♂️?..Make who na dey use who na
2026-08-23 18:49:18
0
TinyDee09💕 :
Wetin we wan use kolu do
2026-08-23 19:30:29
125
FARISH GAMES 🎮 :
Omo Warri don turn to warning and I no know ooo
2026-08-24 07:11:34
2
donpab_lo :
I like as rain de welcome Ona, I de hold rain o make Ona patronize me😏
2026-08-23 14:12:17
58
💫⭐️🥷HumanBeing Bad :
Why Kolu dey pronounce WARRI as WARNING WARNING
2026-08-23 14:12:51
37
Favour Ofene :
This is Osubi airport not warri please take note📌
2026-08-23 15:39:34
7
Warri hair boss :
Nor be small warning warning
2026-08-23 14:51:47
25
ULTIMATE :
them don warn una now
una no go hear
not warri warri
na warning warning 😂
2026-08-23 20:21:24
16
MARO🥷💕 :
Any fine girl? Let’s party together 🙂
2026-08-23 15:49:32
3
LÄRRŸ ❤️🩹( JuSt Lol🥀) :
Any Fyn gal? Let’s party together
2026-08-23 18:37:56
1
Emma Ochuko :
oga no be warning warning..na warri warri
2026-08-24 06:13:25
3
GBRÃND❤️🦅 :
Wwwsssssss
2026-08-23 15:25:08
2
VICKYS LUX FIT AND FLAIR :
😂
2026-08-24 12:17:58
0
Janice🦋 :
Ona won kill person yesterday, I run go house , why Ona go throw Tear gas , very rubbish thing
2026-08-24 10:02:59
0
Terry g :
if u like put sign post of the size of American people will still call it warri airport
2026-08-24 06:53:05
0
To see more videos from user @amapianopartyy, please go to the Tikwm
homepage.