@thormmy_1: 4 years ago I scored this goal 😂😂 OMO time flies 😂🤣 #football #shoot #viral #ball

THORMMY 💡👑 🖤
THORMMY 💡👑 🖤
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 23 August 2026 13:31:36 GMT
66030
9971
83
352

Music

Download

Comments

euphemia_xl
🎶Eu_Phemia💫XL🎶 :
You suppose don get pikin by now, no whine me o😁😂😁
2026-08-24 09:56:37
1
chicharitonneji1
Saddest Boi 💔💔 :
Is that guy a goalkeeper for r the last man, like I mean is he allowed to use hands on the ball?
2026-08-24 09:26:42
0
_moore2life
𝙵𝚊𝚛𝚊𝚢𝚘𝚕𝚊🌴 :
Sability
2026-08-24 08:25:32
0
sheriff50_50
Sheriff50_50 :
That guy for post still dey alive?
2026-08-23 15:52:43
545
ozo.ugosinachi1
OZO UGOSINACHI🧌🔯🌏 :
Omo which kind post be this 😂😂💔
2026-08-24 08:27:43
0
._faloye
_fÅlÕyÊ🇦🇷_ :
Be like na two for first set this one wey boys never stand up
2026-08-24 08:34:39
20
tipsyeyes52
𝕥𝕚𝕡𝕤𝕪🥴 𝕖𝕪𝕖𝕤 👁️ :
Na this werey first run 😂😂😂😂
2026-08-24 08:58:21
7
primebreaker1
Emmy :
All I can Say is that the GK wasn't focus in the game.and he know like 5 set dey outside 😹
2026-08-24 06:14:08
35
chidolzie
Doziey :
this kind post person go dey do R2 for here
2026-08-24 08:07:34
11
olanrewajufurniture7
FORWARD 🔌 :
We no dey allow goal keeper to score in our field 😂😂nah to go remove post asap if dem count the goal
2026-08-24 07:57:18
9
onlystarleft10
onlystarleft :
This guy good pass okocha😹. Werey no dey play ball again
2026-08-23 20:10:12
96
chasefalgo1
CHASE🎉 :
This guy better pass okocha
2026-08-23 16:42:14
1
1amanicon
IAAI👽 :
omo I day the scene sef 😅 😄
2026-08-23 15:38:57
92
loseyiontop
Oluwaloseyi :
Na when u still good b this jor but now you don go lol 😂
2026-08-23 16:47:52
10
japh_2210
jay jay :
make we play now where your side dey
2026-08-23 14:11:09
9
withdahype
DAMI’s NVRLZY⚡️ :
No be Wesco Estate , Futa Northgate be this?
2026-08-24 05:03:42
7
investorpromise55
🇳🇬 Investor_Promise 🏈🐅 :
banger
2026-08-24 08:27:09
0
sky.blinkz2
sky blinkz :
omo
2026-08-23 14:45:17
3
To see more videos from user @thormmy_1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About