@tony.montana0893: God did 🤲🏽😭#CapCut @HaYiD

🦅⚡️ŤØŇ¥ MŐŃȚǍÑÄ🦅⚡️
🦅⚡️ŤØŇ¥ MŐŃȚǍÑÄ🦅⚡️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 23 August 2026 17:25:16 GMT
552114
168554
1694
1266

Music

Download

Comments

bknluwa
íbúkúnøluwa :
omoor your dad sabi tear steps ooo 😁
2026-08-24 07:01:59
8066
midey1902
midey1902 :
How I wish my dad is alive 😭😭😭😭
2026-08-24 06:36:10
1115
limedia18
𝐿𝑖-𝑚𝑒-𝑑𝑖𝑎 ✨🤍 :
My dad's first graduate oo 🥹🤍
2026-08-24 21:35:23
822
itz.natasha
itz natasha :
eh go reach my dad turn
2026-08-23 20:20:02
966
dinmma.2
👑 dinma :
omo your dad nah stepper oo💕🥰🥰
2026-08-23 17:58:45
3488
oluwakikiola
Kissy🌚💕 :
I pray my daddy lives long to eat the fruit of his Labor
2026-08-25 08:48:36
180
of.thedivine
of.thedivine :
Na only papa wey don pay him dues fit dance like this, see the pride ☺️
2026-08-24 21:12:23
4
ifelayo35
Ife_layo♉️🎀❤️ :
May he live to witness more on earth❤️🙏
2026-08-24 01:51:27
807
setemicollection
🦋🤍 Oluwasetemi luxe 🛍️🦋👗 :
I pray when it reach our turn May death no take him away from me💞🙏
2026-08-24 10:37:45
8
gifted6093
Gifted :
who go con dance for me when e reach my turn😭💔
2026-08-24 11:58:44
246
pretty_succzy042
pretty🫧succzy 042☺️ :
Omo my papa dey alive oo, but him no even know which Year and department I dey😭,Na my mama dey run everything, Omo If I graduate na me go surprise my mama, no be she go surprise me oo, make God just keep her alive for me 🤲🙏🥹
2026-08-23 20:23:34
375
favey65
Fhave❤️🌺 :
Awww congratulations..proud dad 🥰
2026-08-24 13:31:02
6
shylastborn12
🦋SHYLASTBORN🙈🦋 :
So nah from ur papa u learn this vibe’s from lol 😂
2026-08-24 02:38:51
47
pinkiedebbie11
Nickybby :
my papa dey alive but he no even know maybe I don die abi I dey alive 😭😭💔💔💔
2026-08-23 23:04:04
5
faithcruz823
Sweet Davina 🥰✨💕🫂 🥷🏼 :
Just as this video has made you smile, may God open doors of blessings for you.
2026-08-24 13:05:37
33
eniola23.0
ENI OLA💍 :
I wish I still have a dad 😪
2026-08-24 09:13:53
6
chiamakaanyanwu5
Queen 👑 🥰❤️💘 :
My papa go soon dance 🕺 like this 🥰
2026-08-24 14:18:21
94
oyinteminikan
OYIN🌹🕊️ :
Our dad will live to witness our success 🙏 they are our super man in disguise
2026-08-24 14:16:14
14
sabigirly8
Ms. Ayo :
Daddy wey dey tear step 🥰
2026-08-24 12:37:03
48
To see more videos from user @tony.montana0893, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About