@tk_drex: wake up bro REAPER BL is gone 😭🌹 the biggest blood strike player is gone 😭😭😭 #BS #BLOODSTRIKE #sad

DREX_TK
DREX_TK
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 23 August 2026 20:38:55 GMT
4497
460
52
17

Music

Download

Comments

doffy_1400
Don Quixote🧸 :
Omo as a Nigerian u no get say for wetin Bloodstrike dey do der r4ciSts asf
2026-08-25 00:13:45
1
couragemusa542
courage :
bro is NFK account still active
2026-08-25 10:24:05
0
dannycruise31
dannycruise :
He no suppose talk that last statement fr
2026-08-24 13:54:36
1
takerx12
𝒄𝒉𝒊𝒅𝒆𝒓𝒂シ︎ 🥏 :
Omo reaper wey help nfk
2026-08-25 09:36:47
12
hisokahaven
Hisoka 😏 :
Wetin really sup broski
2026-08-23 22:52:59
1
yeshua_secrets
Yeshua_Secrets :
aswr I hate the dude
2026-08-24 21:45:16
4
smalltizzy7
Mr. ŇØŇĆĦÅŁÅŃŤ ❤️⛷️ :
Why person down fall go be some people happiness 🥺
2026-08-25 10:56:21
4
justakin12
Justakin12 :
Omo which one be say now is time for nfk to shine na rubbish be that fr chai 🫩
2026-08-25 08:10:13
3
vp_frost737
V*P|FROST TK :
it's good like dat abeg
2026-08-24 18:07:12
3
lordvipersdedin
Lordvipers :
see God will punish NFK for me
2026-08-25 07:15:28
2
mrbest685_official
mr beast :
omo e be like say there tire nfk account oh
2026-08-25 08:25:27
0
sk.d.lord
𝓢𝓚.𝓓.𝓛𝓞𝓡𝓓 :
all of them just dey mad for game way we go just dey enjoy
2026-08-25 08:52:26
4
zebra_bbl
𝗭ᵉᵇʳᵃ𐂄 :
So reaper just gave up
2026-08-24 16:46:13
1
smartyt121iu
Smart TK :
na God go bless u for me
2026-08-24 14:57:49
1
ola_chase004
还在磨🖤🪫 :
I swear bro I even report his account
2026-08-25 10:35:40
0
just_ur_averageguy
S_A_V_Y🫠 :
I swear nfk is evil
2026-08-25 07:42:37
0
deadside3
Notification. :
na talk be that
2026-08-24 19:28:59
0
ban.official.tk
᭄OFFICIAL🏂 :
2026-08-25 12:30:38
0
kingredbs1
KING RED 🍒 :
Omo there's no how wey pesin wan do am pesin go get rival for this gaming community aswr 😭 na why I dey fear sometimes to continue because I may have one rival wey go fit allow me do wetin wey I no wan do but it's all good i think say blood strike sef dey different when Freefire community dey do their own i comot come blood strike i no know say this thing fit sup for blood strike too DMS Reaper they are all big creators in each community aswr but they have rivals they always say the biggest must always have someone who's jealous of them sha all good i no like that NFK guy since day one on the norms
2026-08-25 13:49:47
0
zunmax6
ℨ𝔘𝔑_𝔐𝔄𝔛🍑 :
exactly what I did😭 u deserve a follow for this 😭
2026-08-24 16:45:00
1
mr_pipen1
MR RUIZ :
if u unfollow nfk we go follow am
2026-08-25 07:19:25
0
To see more videos from user @tk_drex, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About