@kidbaby101: @MATEEN OLUWA TIIRI 🌴 outdid himself #movie #highschoolwacko #highschool

Kidbaby
Kidbaby
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 23 August 2026 22:55:13 GMT
197618
51482
428
221

Music

Download

Comments

ashakeoftiktok06
💔🙌😏 :
I’m shadow banned and you
2026-08-24 11:54:04
0
josie.cash05
JOSIE CASH ❤️‍🔥❤️‍🔥 :
Abeg help us do high school wacko season 2 episode 6
2026-08-24 07:20:48
4
lastannabella02
ALIYAH🌸🤭 :
Him babe Dey here😂
2026-08-23 22:57:10
438
dewunmi106
🌸😒 :
How far how e con be, nobody go con save you , then she entered ( how far, stop for there, how e be, his babe dey here) Omoh nha once I start to dey blush like mumu oo see love 😭😹😹
2026-08-24 07:58:09
21
omolorun_savi1
Savii🐼 :
afa blood you quick gree o shuuu 😂😂😂
2026-08-23 23:07:27
59
___bintmukhtar
كَوْثَرْ 🦋💎💕 :
Finally!!!! Our Bolly Choco don agree say she be him babe
2026-08-24 05:29:22
29
nofriendzone01
༆꧂OLAOLUWAKITAN🙈😊༆ :
How far Wetin sup him babe Dey here 🥺🥰emotionally moment 😂😂😂who else is blushing??
2026-08-24 10:35:40
2
rose_line450
Ms Rosie🌺🩷 :
Please release the next fast body dey sweet me,i no go gree oo😩
2026-08-24 08:05:44
8
banku_idgaf798
17 (🍀🖤) :
make una better drop episode 6 tmwr ok
2026-08-24 00:13:22
5
buussoollaa1
Dĕ Tãlented Făith 😍 :
Lover boy😂
2026-08-24 09:07:40
13
bizzybabe10
Bizzy babe :
Mamma abeg no take too long for 6 ooo
2026-08-24 08:10:31
7
ajoke12320
𝐀.....🧚✨ :
You sef don Dey fall in love with Samson 😂😂
2026-08-23 23:03:27
1
hersiblingsbby1
O.🥹💕 :
But why is episode 5 short like that now 🥺..the suspense is killing than disease ooo 😌
2026-08-24 09:52:35
11
pinkypicxy2002
Favourite ♉️❣️ :
That last part sweet me die
2026-08-23 23:05:37
59
maama2712
Pretty Capricorn ♑🍀💕* :
Waiting for episode 5 abeg 🥲🤤
2026-08-23 22:59:56
6
niffy050
NIFEMI🧸🎀🎭 :
If dem born mateen well,make he try rubbish with bolu nd Samson 😂😂abeg make Una drop next episode
2026-08-23 23:12:00
5
yinkyfunmite
yinkyfunmite :
Momma 🥰, I was just smiling when I heard, “How is it? His babe is here?” 😌😂 I honestly can’t get the movie off my head! When are you dropping the next episode, please? I can’t wait ooo 😭❤️
2026-08-23 23:18:51
6
______bby30
♡︎༆AYINღ❦KE❧𖣘 :
Mine❤️❤️
2026-08-23 22:57:28
1
abby59079
~Abby💕 :
Model needed for braids
2026-08-24 10:33:01
1
pweety_baby7
Dfw_f.k🦋👄💕 :
Plz release season 2 episode 6 🥹
2026-08-24 00:03:11
4
zainab.salami5
pretty~zee🤏😘🥰 :
Abeg we dey expect Ogbonochukw ooo
2026-08-23 23:59:27
1
To see more videos from user @kidbaby101, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About