As I hear worstest. Chai I know say I go hear gist
2026-08-24 15:57:43
272
Big Josh :
This girl na real Benin girl 😂😂😂
2026-08-24 08:15:10
435
Stella 🥰🍫 :
See your fine body..leave the baby for them you deserve better
2026-08-24 07:18:54
941
Onmylane :
She has a very fine body
2026-08-24 12:57:00
165
God✨Did Outdoor Rattan NG :
Oga you run leave baby
2026-08-24 07:30:08
187
#lifestyle🐢🇳🇬🇮🇹🇨🇭🇲🇹 :
esan men don't joke with their children 💯🤣🤣
2026-08-24 19:15:13
40
🔥🙇🏽♂️Throne Room :
The pikin de where now
2026-08-24 07:03:24
130
Gold Oko :
Esan to the world 👍💯
2026-08-24 14:37:27
74
MOONLIGHT 🌑 🌊 🔱🇩🇪 :
I witnessed what that girl went through in Libya in 2014 🇱🇾 but today I found myself in Germany 🇩🇪 with God all things are possible, kudos to this strong 💪🏾 girl may the universe grant you peace and reunite with your child again iseeeee 🙏🏾🙏🏾🙏🏾
2026-08-24 20:41:10
56
favour :
correct her na, which one bi worstest again 😳
2026-08-24 08:29:14
42
Ðɛɛ_v¥N£✨🎀 :
the child is with the father, he/she nor dey kidnapper hand, nor regret oh biko....
2026-08-26 05:33:42
0
No Time 🦎🦎 :
if na truth the guy fuck up but before we judge make we hear from both side
2026-08-27 03:19:09
1
4rstinfo :
she very right we are still there, i Don enter prison two times 😆
2026-08-26 20:26:09
1
DavidE :
strong girl
2026-08-24 12:38:56
101
Queenvalerie486 :
This our country good oo na just for GOD to bless us all 🙏
2026-08-27 01:55:53
1
chelseafinest :
chai,so real
2026-08-27 18:47:49
0
Asabor Catherine :
If this is what she went through, the boy or man should try to make peace so she can see her child.
2026-08-24 12:52:14
115
Jessica :
some family are evil the time way he go day face karma now them go think say na witch
2026-08-24 18:19:31
46
GALAXY BABY 💧 :
Let the baby stay with him. Go for ur baby when ur baby gets to 20yrs.
2026-08-25 11:28:59
23
T.G BOSTIN :
The way Una take the say he take my pikin. E go come be like say the man no deserve the pikin…
2026-08-24 07:58:12
13
esegold12 :
Even as I nor get parent like thing , dem nor born my baby papa well to come carry pinki from me
2026-08-25 08:03:53
12
💞Dfw~sweet💞💞 :
Omol ehh with the way country take Dey ehh if I born my husband people carry the pikin from me Omol I go happy ehh maybe ones ones i fit Dey go see my baby
2026-08-24 07:18:28
68
Gentleman :
"My worstest regret in lef" 😂
2026-08-25 15:36:18
13
To see more videos from user @esther.easy, please go to the Tikwm
homepage.