@tattoofundz: Abi I no talk am well? #viral #explore #trending #fyp #goviral

Importer fundz 🇬🇧🇳🇬
Importer fundz 🇬🇧🇳🇬
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 24 August 2026 07:51:45 GMT
34839
2657
171
153

Music

Download

Comments

rucapitalist
rucapitalist :
Na you go dey bear the billings? 😂
2026-08-24 10:07:28
34
uchechukwu45971
uche1 :
rugged you senior
2026-08-24 19:12:56
2
olarewaj777
ÕŁÅREWAJU❤️‍🔥🇩🇪❤️‍🔥 :
Hmm 🤔 I swear my bro he go better for you 🫵🙏
2026-08-24 17:25:58
2
nikkihairven
BARBZ 🦄🩷🇳🇬 :
Na so we day do too 😁 if man cheat now we no day commot…..we go day inside the relationship find another one 🥰
2026-08-24 18:31:38
6
kidkd.awarotoma
KidKd Awarotoma :
100 for you boss
2026-08-24 10:13:24
6
ask.of.harmless
Harmless Clothier✂️✂️👚🩳🛍️❤️ :
Na one mistake wey I make bros
2026-08-24 12:21:38
6
kingofgloryyy
King of Glory!🤴🐐💰💸 :
I nor fit Dey follow person wey I no like again Dey talk😂 my time na big money
2026-08-24 13:00:16
7
cutedevil5217
@Cute devil😈🖤 :
Hmmm so na like this una con Dey do thank God I quick know oo
2026-08-24 08:40:11
8
upsterx
upsterx :
Na so we dey run am this side normally!.. you go first off the emotion before you leave
2026-08-24 08:24:53
8
babynas03
baby nas :
i swear
2026-08-24 16:10:33
1
facelessoffice
faceless :
very good advise
2026-08-24 08:58:52
5
cityboy_gt
CITY BOY❤️🚀 :
No be lie
2026-08-24 10:00:46
1
baba_witney
baba_witney :
I swear
2026-08-24 12:35:48
1
billionsboy42
Billions $$ :
my mentor big respect for you boss
2026-08-24 15:17:15
3
the_gladiator9
Gladiator :
Nah you go dey chest the billings?
2026-08-24 10:27:00
2
earthson67
Barron@11 :
I Dey forgive them normally na time go tell 😂😂😂
2026-08-24 18:34:29
1
To see more videos from user @tattoofundz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About