The guy look the girl again to confirm who e carry ring give 😂😂😂
2026-08-24 19:48:33
183
Offishial Zato :
Sisterhood is proud of the girl wey collect that ring 🥰🥰
2026-08-24 10:45:22
599
🎀 FÅVØUR🎀 :
Rule number 1 always discuss with your partner before proposing in public
2026-08-24 21:56:04
15
PraiseG :
omo e no get wetin den never do for content
so person wey you won propose no gree.
one girl like that come out you carry ring insert for hand if no be content wetin e be tell me
2026-08-24 23:15:03
1
@Uc_Remmy1 :
No use shame marry who u don’t know ooo
2026-08-24 10:32:40
327
precious gift :
that girl wey collect that ring done dey crush on him since but him no dey gave her face
2026-08-24 21:20:20
68
Prech Prech :
They should band this say yes of a thing
2026-08-24 22:32:45
9
Eagle 🦅 :
this thing na content
2026-08-24 22:34:34
5
Blessing12 :
🤔 no go marry person way u no know oooo because e get why 🤣🤣
2026-08-24 13:10:09
52
Ay🥰mi❤️🔥de❣️💞 :
The guy was like look at this Dude😂
2026-08-24 23:27:25
1
Officialspyboi1 :
My sister grab your opportunity o!!
2026-08-24 22:33:30
2
(BRAIN OF FUTO) :
geh geh go advice this guy for me
2026-08-24 22:21:10
6
🍭✨Beauty 🎀💝 :
Only God know waiting this guy dey think 😅
2026-08-24 22:23:06
6
REALFUNNYFAZE :
if u waste time collect my ring I go just stand up once
2026-08-24 13:36:21
33
🆖🆖⭐️Boykelly :
You no fit see me for this kind settings 😂
2026-08-24 22:10:10
7
LADE🌺T :
Sey nah only me like watin this girl did
2026-08-24 14:55:29
32
HENRY_ FX🍀 :
E don reach your hand bro
2026-08-24 13:03:01
9
OSG ENTERPRISES :
na content
2026-08-24 09:43:01
23
Anyi_monie🌎🇮🇱 :
Rejection everywhere
2026-08-24 18:34:49
9
INVESTOR CASH LORD ✅ :
The first is cheating nah why she no say yes because her mind dey judge her
2026-08-24 08:58:45
26
HYPEMAN BIGGY D :
who u they call 😁😁😁😁😁
2026-08-24 13:04:05
21
Dessomtv📈 :
the second girl just wanted to save him the shame .... God will bless her with a good man that will stand up for her at all times
2026-08-24 11:29:26
13
destiny boy :
put the girl that accepted the ring in the book of sisterhood and in the name of womanhood also book of motherhood, we brotherhood is proud of her
2026-08-24 10:43:38
7
To see more videos from user @imsuhypeman01, please go to the Tikwm
homepage.