olamide naomi :
na wa o ehn, true friendship still exist o, u will no true friendship when u see or witness ine ,these two av always liked each other right from time , even when dey had issue on time like dat dey help to settle it and dey both continued dere friendship and dat is aw life suppose to be, dem too like each other ,na since over 30 years these two dun bcom friends o, or am I wrong, bcsi I dt think I am, uncle yinka quadri really loved hus frined ogogo, we can all see it clearly even ogogos daughter talked about aw he calls every blessed day just to check up on his bestie ogogo about hus health matters and we all no dat it's been a while dat ogogo has been battling thus illness ,not every friend will stay, but uncle tinka quadri has really showed dat he is a true and very good brother not just a frined to our late actor ogogo, omo abeg make I go offline bcus I am also in pain just watching this ehn
2026-08-24 10:40:38