wetin be this for her ground. no be shadow or eye the pain me
e be like una the use person data the play
I don wash this thing more than 20 times even go comment section.
una to too dooooo
2026-08-26 21:08:03
65
mi ra Bella💞💝💖 :
mtcheeew I dey get anger issues o
2026-08-24 13:12:26
931
💗💗 pinky💗💗 :
i no blame you na me stay dey find ghost 👀😩
2026-08-24 17:42:54
2132
Queen Hendrix Mwale 🔥🦋🫶🏽 :
2026-08-24 17:27:02
8
🧚💦Lil Coco🧜😻 :
Omo I nor see anything o
2026-08-24 14:43:48
7
Remedy :
If you’re seeing him for the first time, don’t worry he’s mad
2026-08-27 15:16:27
5
son :
I' just come down to watch it finished and rewatch it again I didn't see anything
2026-08-27 22:30:28
1
Common Sense Kate :
everyone had a shadow
2026-08-25 17:39:34
5
Tricia❤️ :
na sleep wey no gree come my eye i blame
2026-08-28 00:01:50
0
Cookies 🇳🇬 :
🤦🤦
2026-08-26 12:26:23
5
Bõss lady :
mitchewww I blame my self for finding your ghost 👻
2026-08-27 13:35:56
1
LADY J BEAUTY SALON :
I no blame u, make God know let amebo kill me
2026-08-27 23:21:53
0
Å 🌬️GÌRL 🌠 With Å BÌG 🌄GØD :
I saw it too and I'm scared oh my goodness 😭💔
2026-08-27 23:34:22
0
cherry Kestie 🥰 :
oh bro thank you for wasting my time and my bundle
2026-08-26 17:24:25
0
ladypresh ❤️💖 :
for the people saying is the old woman on black. see her shadow under
2026-08-26 21:09:18
10
user55914424632515 :
what do you mean?
everybody actually has a shadow.
2026-08-25 11:30:47
15
plantain :
2peoples seen
2026-08-24 13:14:45
11
Oyinkansola :
d guy pushing the wheel barrow
2026-08-25 00:07:44
13
That 💕Gurl Ajoke 🍒 :
how many times una watch this thing i no see anything abeg
2026-08-24 16:32:38
92
Winny glad :
i no understand you oo were the ghost
2026-08-25 11:45:53
37
Diamond baby :
wetin be that wey dey ground
2026-08-24 13:38:42
135
To see more videos from user @collins1love, please go to the Tikwm
homepage.