@sisimalik01: 🐐❤️ Ewure don fall in love! 😂🔥 Same outfit, same vibe, different goat! 😭💃🏾 Ọmọ olóyin l’á m’á bí! 😂 #Ewure #YorubaComedy #TikTokNigeria #NigerianTikTok #FunnyTikTok
Ewure wahala ⭐💥
Region: NG
Monday 24 August 2026 13:09:16 GMT
Music
Download
Comments
Ashabi🤭😍 :
Nah all this luxury ewure no let normal person get likes on TikTok sef 😩 😂bcox nah only there video do show most on TikTok Kilode 😏😂
2026-08-24 22:49:38
1
leeyah🤍💕 :
Let kill all this goats nah
2026-08-24 23:31:19
1
👑 Adigunade💔 backup👑 :
wetin this goats won turn TikTok to for us now
2026-08-24 21:41:03
34
✨💫Hayour of TikTok 💫💥 :
Una no go kill us for this Nigeria 😏
2026-08-24 18:50:06
15
kemmy2066 :
ooooh not again
2026-08-25 12:59:23
0
Isha🍫🤎☺️ :
I’m troma tiles 😭😹
2026-08-25 09:53:11
0
🪩🎇Pisces ♓️ queen 💖 💕 💓 :
see wetin I dey use my data watch at my age
2026-08-25 10:16:42
0
YDK___Bikeh🤍🤩 :
Ai generated dey spoil my 20’s😭😂
2026-08-24 18:34:47
9
iyalaje205 :
Ewa oloyin lema bi 😂😂😂
2026-08-24 20:09:18
6
Sharon Arah Clara Ed :
Awa ma rogo oh😅
2026-08-25 10:08:53
1
KADI ❤️❤️ :
The wey them dy speak the Yoruba self dy funny me😂
2026-08-24 21:27:39
1
Short user😁 :
Efe shofo sha?😭😂😂
2026-08-25 11:38:39
0
WÜRÃ ØLÂ🥰 :
tiktok need to ban Ai fr
2026-08-24 17:57:51
0
EMIRATE GADGET :
ko fe da fun yin ni 😂😂😂
2026-08-24 13:37:50
1
Ayo 💫🌿 :
whala ma ti dey faaaa😂😂😂😂😂
2026-08-25 07:19:48
0
AUGUST 18🦋♌️ :
Abi ewa oloyin lemabi 😂😂
2026-08-25 10:37:11
0
Camillebeaut_hair :
😂 Werey
2026-08-25 12:25:48
0
To see more videos from user @sisimalik01, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.