So I go pass for Adebisi street kon go score for Alabi close.
2026-08-25 14:35:00
449
SKYBØSS 🥷 :
wait fess
my brain dey function abi e dey malfunction
which kyn post be this 😅
2026-10-03 21:45:04
42
habibi👾 :
which kind field be this one 😂😂
2026-08-25 11:04:41
267
Sweet :
which kind pitch be this ?
2026-08-24 20:03:40
135
SoloDior :
First time wey I go see trivela field oo 😂😂
2026-08-25 13:09:54
136
Account not found :
I first think say na 4 man post 😂
2026-10-01 12:47:11
5
Phølly ẞãrbz 🪖💫 :
The funniest part be say e fit be say na all those small small boys discover that pitch ooo 😂
The elder ones go con be like "Omo e still sharp ooo" 😂😹
2026-08-25 13:52:25
41
Mhoedogwu :
How keeper take dey see the other post
2026-08-26 03:04:21
8
Obigwe Zaragoza :
how una take dey play corner for the other side
2026-08-25 00:58:00
174
🪦💀💔 :
I wan rush blame garri wey I Dey drink say e don blind my eye 👁️
2026-08-25 10:32:53
44
Captain jnr 🛳 :
zig zag field 🤣🤣
2026-08-25 08:23:06
28
Onyema👽 ♌️ :
This pitch dey turn my eye.. where second post dey?
2026-08-25 09:38:14
11
️ 👑𝕍𝕚𝕫𝕤𝕜𝕚𝕕💫✨🧃 :
Nah everything no just dey normal for the video 😂
2026-08-25 20:25:09
5
CHIBUZOR :
E go get one guy wey go sabi ball for there but dem no born am well make him ball for another place cos him go don Dey used to that pitch
2026-08-25 10:23:02
23
Winner :
Which kind pitch be this?
2026-08-24 19:00:31
13
Obinna :
which kind r2 field be this 😳?
2026-08-25 23:39:00
27
TEMITOPE🖤 :
Football craze gan o 😂 which kind field be bayi 😹😹
2026-08-25 15:19:13
8
Fayvoh :
this kind pitch go end your career nah all stars pitch be this ooo😂😂😂
2026-08-25 07:17:45
24
Isholar👻💙 :
This field fit make person go astray😂
2026-08-25 23:18:12
6
Ayọ̀délé🪖 :
For my life, na the first time wey I go see this kind field be this, for the fact that na even online I see am sef! Omo, there’s something new under the sun o 😅
2026-08-25 13:28:13
18
To see more videos from user @divinextiches, please go to the Tikwm
homepage.