Nah because of school I still get WhatsApp for phone 🤦♂️
2026-08-24 22:59:09
1
Pěțêř💸 ÐĆ🚀♒️ :
Make I leave my mom house
2026-08-24 22:41:49
2
Yusuf :
bro na God go bless you for me, omo WhatsApp dey reply waste person time 💯
2026-08-24 22:25:03
6
乂𝑶𝑪𝑯𝑬𝑭𝑰𝑮𝑨𝑬乂 :
Oga una Dey give person advice show am way too 😡🤬 no be say we no Dey try
2026-08-24 23:16:40
6
Otf dinero :
Bro life hard but u no need to ghost everybody just hustle and get ur bread up
2026-08-24 20:26:07
12
Loading…… :
I won delete tik tok
2026-08-24 22:50:06
1
亞當斯YG🫶🍁 :
you go first think say na meme. him day talk
2026-08-24 20:39:41
3
user3970827214717 :
💯4u boss
2026-08-24 15:50:41
8
just.still.becoming :
The man with death wish is the one who live the longest
2026-08-24 21:04:23
1
Noah Wagner :
2026-08-24 18:12:39
1
Justice Gas Refill :
Life no hard only also long life dey
guy 🫵🤔
2026-08-24 22:06:19
0
Eghosa🥷🐍 :
💔🚶➡️
2026-08-25 00:07:14
0
Mozilar 🦅🦅 :
Where the update guy make una stop all this talk… we many where no Dey reason woman but omor make una Dey talk about where to pick update all this talk na just talk
2026-08-24 23:57:09
0
Danny :
I swear bro 😔🥺💔
2026-08-24 23:38:40
0
Michael Moore cut 💈💇♂️ :
Yes oo
2026-08-24 23:33:53
0
ANNIE B GADGET :
Omo
2026-08-24 19:03:50
0
To see more videos from user @mrmentor03, please go to the Tikwm
homepage.