@sayheytopower: Airtel and mtn wan take my life 🙆‍♂️😭😂#viralvideo

￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴
￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 24 August 2026 16:44:41 GMT
65369
15072
138
6866

Music

Download

Comments

soffy493
🙂🪫 :
Data Dey among wetin dey spoil person life 😂😭
2026-08-25 07:01:07
62
vannybaby18
ℳ𝒮 𝓋💕🥹 :
Even me self don tire Mtn don build hux Untop my head
2026-08-24 20:21:30
61
caesar00011
C E A S A R 🥶 🌴 :
Na me Dey wrk Mtn Dey chop
2026-08-24 18:31:29
37
foreign1039
Foreign🖤❤️‍🔥 :
Mtn e no go better for Una 🙂
2026-08-25 08:07:50
2
akpobome84
MR VIÇTØR🇺🇸WÉY YØU :
Mtn don use me buy 1S 26
2026-08-24 20:27:37
3
datgirlinnit
datgirlinnit :
make I go buy news paper😂😭1 page per day
2026-08-24 22:34:06
7
just_jozzy0
Firstson🕴🏻✅ :
Ewoo na once I yenk 😂😂
2026-08-24 21:38:47
4
yallmeetsexyberry7
y"all💕Meet💞Sexy Berry 🙈😊💘 :
Airtel wa take my life 😭🤬😹
2026-08-25 05:58:22
0
prayerfavourme001
🦋💦SHAWTY🥀❤️ :
Na me Dey work nah Mtn and glo Dey chop
2026-08-24 22:08:30
8
perrykarty3
Perry🥀🥺🤦‍♀️💔👩‍🦯‍➡️ :
Airtel Migwo 😭
2026-08-24 20:35:51
14
alfa_akorede_001
Åķôřěďẽ 👑🥇🛐☪️ :
Aitel deh swallow data like mad 😏
2026-08-24 23:50:29
1
oghenetejiri222
Vee🥀💕 :
Omo Glo na worst pass shuu😭😭
2026-08-25 00:46:41
1
baby_dc00
ꨄBaby dcꨄ🤬🥳💕 :
Mtn wan kill me 😭🤬
2026-08-24 21:48:31
1
babyella181
༆꧂Ella🍭꧁༆ :
GLO wor call me to glory 😞
2026-08-25 07:11:20
1
To see more videos from user @sayheytopower, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About