Omoh the first time I watched this video I first won run comot from house I don forget say nah video I dey watch
2026-08-24 23:45:29
0
14. :
EFCC
2026-08-24 18:14:08
171
Malik... :
Make person explain I no get abeg 😭🙏🏽
2026-08-24 18:13:34
53
SAINT :
I trust myself… I go wait for like 20 seconds make they come down before I run😭😂😂
2026-08-24 18:58:05
152
stevho511 :
Efcc ooo run oo
2026-08-24 20:58:10
0
soft~JOSH💸⭐ :
why u wan run
you be suspect
2026-08-24 22:50:23
0
maisa Jake :
make I explaine, the first bus nha efcc back than ni I think 2020 or 2021,dem con burst lautech student for mosho and all night long people can't sleep thinking it was a rumour or joke not until dsy started confirming it them self the video trend back then, those guys really scattered everywhere, pack guys cars, those time nha corolla sport and muscle Camry guys dey use pass ... real fact 😂😂😂, up till now ous still dey area wey efcc don collect no body dey there just been lock with red paint on it ,CASE IN COURT BAN BY EFCC
2026-08-24 22:46:53
4
Njdan :
they no de tell person 😂
2026-08-24 18:00:09
14
celestine001 :
if una do finish make una explain
2026-08-24 20:19:26
31
Sammy ayz :
Abeg make person explain to me
2026-08-24 19:34:43
60
Dee Ibiang :
Omo them reverse oh 😅😆
Guy I most jump from bed 😂
2026-08-24 19:33:46
9
BOLUWATIFE☆♡♤ :
Dey no dey tell preson 😂😂😂😂
2026-08-24 20:27:05
5
To see more videos from user @official_sirp, please go to the Tikwm
homepage.