@caros_son: Just someone I can call my own but they are not really my own 🤣

Uncle Emeka 🧸
Uncle Emeka 🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 24 August 2026 17:38:40 GMT
24577
5208
93
682

Music

Download

Comments

cutebutterfly021
Mz🦋joycute :
Situationship 😂✨
2026-08-24 19:19:52
53
shesfadel
shesfadel :
The only way e fit happen be say every day we go dey remind each other say “no catch feelings oo” if not I go catch feelings Ajeh so make everybody just dey there day
2026-08-24 18:33:34
32
courage4267
COURAGE 🫧🖤 :
Wetin you really de find 😂
2026-08-24 18:09:03
25
itzjessie05
itzjessie05 :
We go just Dey lie give each other abeg😭😭 😂😂
2026-08-24 19:21:45
12
tejixrun
tejixrun :
i no even wan talk make we just dey go on fancy dates
2026-08-24 19:30:02
1
gucci__0013
Gu cc :
I wan get o but I wan get the one wey be say if I get she go Dey live her life I go Dey live my own. No phone call just Dey ur day
2026-08-24 18:58:20
8
v.ajibola
Hamee's Label :
Sincerely speaking, I just don't want that theme "Dating". Like, real genuine friendships abeg, no be friends with benefit abeg oo😑
2026-08-24 18:50:48
3
songofsolomon3v4
songofsolomon3v4 :
The heartbreak comes when you try to personalize it 😂
2026-08-24 18:28:00
17
giftypretty4
g🥀f🌹ty🌸pretty💐 :
And we go Dey spend he money 😅😏
2026-08-24 19:22:10
3
folake.m
Folake :
Oya make we do 😂😂😂
2026-08-24 18:15:44
6
just_nino999
~jayceeka~°💅💙 :
And he shouldn’t forget forehead kiss please, and rub my back during cramps , and rub my hair so I can sleep
2026-08-24 18:45:25
5
d_era31
Dera❤️ :
Reallll😅
2026-08-24 18:58:24
1
t.umininu
Tumi :
Oh chim
2026-08-24 18:43:22
1
wildcat860
wildcat860 :
I swear that clause abi na phrase of that boyfriend girlfriend I no want am 😂😂
2026-08-24 19:43:55
1
...aideeemama985
Aideeee💜💋💅 :
Walai you read my mind 😂😂
2026-08-24 19:37:00
1
chocoberry313
Chocoberry Thelma :
That kind boy no de for Asaba
2026-08-24 18:10:53
4
preciousflamez
✧・゚:* 𝓕𝓲𝓷𝓮 𝓕𝓲𝓷𝓮 *:・゚✧ :
I no fit abeg, I dey quick fall in love
2026-08-24 18:26:42
3
aunty_yusuf_fine_ooo
𝓘𝓯𝓮𝓸𝓶𝓪🎀🧁• :
That talking everything na the problem gan😭😂
2026-08-24 19:07:49
1
To see more videos from user @caros_son, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About