@itstessy35: GIGANTIC EBA AND OKRO SOUP #crazycooking #viral #fyp

@TessyEdits🥰
@TessyEdits🥰
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 24 August 2026 18:03:14 GMT
226813
11228
410
536

Music

Download

Comments

miracle.jesus6
Mimi babe 😘❤️😚 :
I'm allergic to food so I cannot eat🤣🤣🤣 sorry 😔
2026-08-29 19:52:47
3
bellerbillz705
Dat wicked Benue girl 😈👹 :
God forbid i don belle full
2026-08-29 14:52:18
1
estherjoyseyifunm
꧁JOY💖🛍️꧂ :
I will like to eat oo
2026-08-28 22:53:49
1
user6942198109056
On God :
omo dey kind edit una dey now dey fear me
2026-08-28 19:43:56
1
anyafulugo39
EzinneJesus :
please can you cook yam sauce for me
2026-08-28 17:43:17
1
glorymichael186
Angelina🥰 :
the video just long but sha interesting she even enter her soup 😂
2026-08-28 18:01:15
1
young.empire90
TATASHE 😊❤️✅ :
No oo thank you my mummy go beat me
2026-08-25 18:43:05
215
user8138690681136
Bridget :
e reach your turn,your change am to horror film
2026-08-28 14:48:41
45
ife2117
ife :
God forbid I will never join u to eat this 😳😳😳
2026-08-27 16:56:22
32
gra_cie1902
Gracie🥰🥰 :
abeg carry am go I no wan chop😂I no dey even follow ur ladder make I no end up for fire😂
2026-08-24 19:42:28
22
user3632212843311
boss baby22 :
thank you ma my mummy said that I should stop eating outside🤣🤣
2026-08-26 11:22:35
10
ekemini859
💐🥀Jù_łįæ_ñå🌺🌸🌹 :
😳😳E be like say make I stop eating okoro soup for wetin I just see now now
2026-08-27 16:19:29
8
abimbola..21
Pretty💙Sewa💚 :
The weirdest tiktok content creator I know and still love and will forever love u literally on my status rn
2026-08-28 12:45:33
7
queen.grimes
QUEEN grimes :
this is what they call luxury madness, minimum madness, expensive madness and supernatural madness 😩
2026-08-25 23:31:08
6
firstfriut12
call_me_quin :
i dey crazy to shop
2026-08-25 11:31:21
6
officialy.single
Prettyella377 :
na those tomatoes dey vex me
2026-08-27 20:45:28
1
rekiyaadamu
Rekiya Adamu :
I wish I should have a kitchen like this
2026-08-25 19:51:03
2
excess.babae
excess babae :
😂😂😂😂
2026-08-25 18:18:52
1
mhixvee20.13
mhixvee🖤💋 :
who u wan give poison😂😅🤣
2026-08-29 20:41:00
3
someyvilbay21
💎ℚ𝕦𝕖𝕖𝕟♰VɪĿßʌ¥💎 :
Even me myself I shock😳😂😂
2026-08-29 17:58:52
1
realfaithie3
Real faithie 💞🥹 :
Who na dey do sha 😂
2026-08-27 20:51:20
1
omohphtjpzw
Kenny gold :
god forbid bad thing ☹️
2026-08-27 12:19:27
1
To see more videos from user @itstessy35, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About