Hand nor fit touch dat one wen give christabel go ahead 🤣🤣🤣 she say na christabel give her, christabel don give her nw dem dy beat her she nor fit join hand fight she still continue d video 😭🤣🤣🤣🤣
2026-08-26 18:13:12
0
queenjuliet97 :
D fact she took excuse to deal with d other wanna be 😂😂😂
2026-08-25 07:48:38
330
ŁẼÕ ♌️ ❤️ :
En think say en friends go fight for am 😂😂😂😂
2026-08-25 09:05:21
297
Molly🖤☠️🦅 :
Get in joor 😂😂😂
2026-08-25 09:44:02
109
Tessy🇳🇬🥰❤️ :
Na the ones wen nor get power Dey first throw hand
2026-08-25 08:37:17
148
Mummy’s pet🐈🐰😍 :
she dey feel like merlin at the beginning 🤣
2026-08-27 08:57:59
0
D’BLISS :
Na the girl wey hold camera tell christabel to slap the girl. Watch again
2026-08-25 16:40:50
5
April 9💔 :
Because of man na wetin I no fit do ooo
2026-08-27 09:03:32
0
Ms. B🥹💕💫 :
I done use am do sticker for WhatsApp 😂😂
2026-08-27 06:58:21
0
LxSA 💓❤️ :
For my life I Dey find who go try this thing with me 😂😂😂😂😂
2026-08-25 11:44:34
177
Mummy🌹fruitful🥰 :
Nor dey video her abeg 😭😂
2026-08-27 09:32:30
0
Mp3king :
She offended the favour that was why she didn't react to her slap but christabel didn't have any reason to slap her. Favour understood that was why she let them.
2026-08-25 14:07:53
20
BÏG ŚAŚȘŸ😜💕❤️🩹 :
E go price person market still pay😂😂 e sweet me
2026-08-25 16:14:51
14
Jennytailor :
I need to show my family people 😂😂
2026-08-26 21:49:41
2
_😊PEACE 🕊️ :
I believe she is not fighting the other one because she knows she is wrong... and the other one has no right to slap her that's why...
2026-08-25 10:00:02
103
Bigcatsage :
I watched this like 20 times 😂
2026-08-25 08:57:30
62
Lambo’s pureperfection :
I like that girl
2026-08-25 08:30:49
56
Sestarsmartie 💙 :
I get the video 😂😂
2026-08-26 02:50:27
8
ZiNNey🍭♈️ :
The other friend Wey first slap 👋 am see action commot body 😹😹
2026-08-25 12:49:09
36
Chiamaka🤍✨ :
Omo my fellow girls no fit do me this kind thing ooh
2026-08-25 12:58:44
27
ꨄ︎s…..🥷🌸 :
Small body no be sickness oo gurl you’re strong 😹
2026-08-25 09:32:17
12
To see more videos from user @broda_doro, please go to the Tikwm
homepage.