Feeling difficult to sleep then finally boom ๐ฅ am gone and you came and wake me up in just 2 seconds ๐ก๐ก๐ก
2026-09-24 10:27:47
4
fatima<11โจโค๏ธ :
Especially in the afternoon it piss me off
2026-09-24 11:01:48
4
โ๏ธemories_โ๏ธHurt๐ฅ๐ง๐ค :
Omor nobody dey check up on me in day time again, I don give everybody warning woo headache wey dey hold me no be here ooo.
2026-09-24 11:43:19
1
Busola_oo :
Me wey dey struggle to sleep before๐คฃ I go fight you wetin no good ehn
2026-09-24 07:31:56
18
Heather :
i don't know but I cry when someone wakes me up from napping
2026-09-24 08:07:06
11
ุฃู ููุฉ ูุจูุฑ ุจุงูุฑู :
Wllh me and you don turn enemies from that day
2026-09-23 17:44:48
21
House ofprisca :
My family know say I Dey craze for this part ๐ญ๐๐
2026-09-24 11:00:01
3
Aynaa :
I swear ๐น๐น๐น
2026-09-23 23:06:47
1
Priscy Bella :
Me the same person that be getting mad at an alarm i sett to wake me up by myself ๐ญ. Imagine you waking me up?!! You go see wetin your mouth no fi talk say ๐
2026-09-24 07:13:24
6
Amakiii :
No try am ooo. I go dey vex you till whenever ๐คฃ๐คฃ. I no dey play with my sleep
2026-09-24 00:20:18
7
Hair ventilator/PH :
Especially when Iโm fighting in the dream
2026-09-24 10:04:48
5
Naps45 :
I fit kill you!
2026-09-23 23:34:48
17
Amiii๐ :
don't try๐ญ
2026-09-24 00:20:41
3
Lynda Ogadi :
Especially because of unserious things
2026-08-24 21:11:15
36
exceptional babeโค๏ธ๐๐ :
I swear
e dey pain me reach my bone๐๐
2026-08-24 21:15:08
6
Keziah๐โค๏ธ :
Huh๐
2026-09-24 01:44:57
1
Nurse Vic :
Guy๐ฉ
2026-09-24 00:27:50
1
frankbliss8 :
๐๐๐
2026-08-24 21:06:12
3
Alimat wealth :
Epa afternoon sleep๐ internal anger arising
2026-09-24 07:54:50
1
โฌ~<>๐โค๏ธ๐ฅฐ :
Just donโt try it
2026-09-23 23:22:00
3
tee_girl๐คฉ :
You just woke my anger be that
2026-09-24 06:34:53
1
To see more videos from user @meme_vendor1, please go to the Tikwm
homepage.