If na me be Ekene, I go finish am as I see Oga dae come.
2026-10-12 06:40:43
97
Baby princess ♈️ 👑👸 :
All this oga no Dey like see their boy enjoy,them Dey always think say nah their money them Dey chop
2026-10-12 10:34:59
45
Ozonnamani :
This one no be content oo. i served my boss for 7 years, and i know how the matter be for me. when i look back at the memories, i go just dey smile for my mind and thankful to God for His mercies et applauding myself for not giving up on the journey. Cause it wasn't a child's play at all 😂🤣
2026-10-14 07:50:58
3
☠️Philip Escobar☠️ :
How he dey remove cap dey sweet me
2026-08-24 22:17:02
258
Mecci💕solar💦( Pisces Queen ) :
Ekene crossimg boarder
2026-08-24 22:12:56
248
O_G :
Am Ekene lawyer..
2026-10-14 07:53:14
2
E💖L💞L🤍A :
so make Ekene no drink sprite again 😂😂
2026-08-24 22:41:25
271
Gul lyk Sonia 🌸💞 :
any small thing u don Comot cap or bend leg [Tears of joy][Tears of joy][Snicker]
2026-10-14 20:45:12
1
@cutedaddy_ :
ekene knows how to enjoy 😂😂😂
2026-10-14 08:21:54
1
Ivy :
U go kee this ur boy oo😂😂
2026-10-13 20:18:52
2
chikadongoldenmil :
He don reach boarder already 😂😂😂
2026-10-13 20:40:53
1
ojemba trigger 🌪 :
I go carry my food move
2026-10-12 10:07:56
14
BIG PERRY🐶 :
Ogah turn back , Ekenechukwu don move ooooo😂😂😂😂
2026-10-13 11:47:21
9
Mmaduabuchi Israel :
Hahaha Ekene this your OGA n'a weapon fashioned against you ooh🔪🔫😅😅😅
2026-08-25 04:44:42
61
mma's stitches :
Ekene don buy market
2026-08-27 07:20:34
40
Chris J Johnson :
ekene don reach village since🤣
2026-08-24 23:19:22
72
Thombryno fashion 🪡🧵 :
so can't drink 🍻 water again 😂😂
2026-08-25 22:38:52
7
Ben_siko :
😂😂
2026-08-25 09:36:22
18
Asia first son :
this man you are so funny😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-24 21:29:00
35
Bishop :
I pass ekene for emene right now mana okenero mu 🤣🤣
2026-08-25 07:50:24
74
Sky :
ṁäṅä ẗḧë ṡṗïṛïẗ jüäjö öÿï
2026-10-12 23:26:34
18
user8357369911761 :
this man from another world
2026-08-25 07:25:09
5
The design squard 🫰😘😘 :
our neighbors name na Ekene I just dey look am since yesterday 😂😂
2026-10-13 19:09:29
14
EZEUDO-TV :
As you have minus all Ekene settlement money, what do you want to minus again?🤣🤣☺️
2026-08-25 15:31:44
28
To see more videos from user @giverscomedy, please go to the Tikwm
homepage.