@dammylola777: Oti su mi #fypシ #naijatiktok #goviral #relatable #cruise

YDK dammy
YDK dammy
Open In TikTok:
Region: DE
Monday 24 August 2026 21:34:58 GMT
52467
7633
112
4828

Music

Download

Comments

yeesha002
Yeesha baby😍 :
Thank God say me I don start , una go meet us for front oo 😂😂
2026-08-25 07:10:27
114
ketamine753
Ketamine💕 :
Plenty shege go still sup😂God will make it easy jare make I use my money buy parfait nothing dey this life😭😂😂
2026-08-25 14:26:24
0
horlex1
Qowiyy :
E no go hard for us inshallah 🤲
2026-08-25 09:57:49
14
eni_horla2
زَينَبُ🤍 :
Make my mama never die cause no be only me go train the pikin alone🙏
2026-08-25 12:12:09
23
ogbe015
Ogbe🍂 :
Guy you no dance for Chelsea we win +3point😂💙🕺💃
2026-08-25 11:50:51
0
26thdaughterofmay
Victory💅🌺 :
Me don start 😂una go meet us for front😂😂
2026-08-25 09:48:32
4
y_square4
Y²square ❌️🤓 :
This your dance dey always muzz me sha 😂😂😂 Up Chelsea 💙
2026-08-24 21:46:58
2
findgodfirst6433
🌴Yüssůffy🌴 :
Me if Ano Dey see like $1million in my wallet ano fi fall inlove 💔 God wey create Adam sef no get wife who I com be 😂i don’t why my papa marry sef i fo Dey heaven Dey relax ☺️
2026-08-25 08:40:29
1
dannymight06
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Guy Chelsea win you no dance? 😭
2026-08-25 05:58:59
1
official_dfan
Doings :
Aye wada
2026-08-25 14:30:14
0
ademide_217
Ademide🥹💕 :
I dey train one already sha but adon almost kpai 😂
2026-08-25 14:06:19
0
tuneh0.5
livelaughlovesexyyred :
Omo!
2026-08-24 21:38:09
0
To see more videos from user @dammylola777, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About