@lemon_onj: No question me about the scoreline abeg l 💙😂💙 #chelsea #fulham #PremierLeague #matchday #fyp

Lemon Oni Jersey
Lemon Oni Jersey
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 24 August 2026 21:49:23 GMT
51792
17404
404
496

Music

Download

Comments

:
JOKES APART WE WERE JUST LUCKY WE DIDN'T PLAY TO OUR EXPECTATIONS AJE GBOR BUT THANK GOD FOR THE 3POINT💙💙
2026-08-24 23:17:37
4
:
U guys are not talking about Acheampong 🥺🥺
2026-08-24 21:54:29
210
:
Front 3
2026-08-24 22:04:51
69
:
Caiced,Palestra,Henderson and Welbeck still Dey fridge ooo😂
2026-08-24 22:25:06
43
:
Palmer just dey ball like Messi 🥶😁
2026-08-24 22:21:53
39
:
Nah cancer dey kpai people this period but I swear na sanches go kill us all we Chelsea fans this season 😂😂
2026-08-24 22:07:35
40
:
Chelsea no be man u ooo😂😂💙💙
2026-08-24 22:04:41
32
:
So nobody curse number 9? Delap you no go kpai well ooo😂😂
2026-08-24 22:41:48
2
:
Omor Alhamdullilahi o, wey one Man U fan don dey wait to shade me😩
2026-08-24 22:29:21
5
:
Regardless we no get GK seh 😒☹️🚶‍♂️
2026-08-24 22:20:57
9
:
London is freezing 🥶
2026-08-24 21:51:09
0
:
All dem rivals team how e con be 💙💙💙
2026-08-24 21:55:08
16
:
THIS SEASON 🤤
2026-08-24 22:17:31
5
:
Make Una Dey careful o I Dey vex this period o
2026-08-24 22:02:42
13
:
Everything was getting cold as planned, Sanchez decided to make it hot, Cole Palmer made it colder again. 🥶🥶🥶🥶
2026-08-24 21:51:47
23
:
Man U 0 goals in 72 hours JP 1 goal in 30 secs there is levels to shit 😂
2026-08-24 22:15:02
8
To see more videos from user @lemon_onj, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About