And I don dey vibes to this song since last year oo 🔥🔥
2026-08-25 16:29:12
11
Vicoka🤍🕊️ :
SONG WEY I DROP SINCE LAST YEAR, NA THIS YEAR E WAN TREND, THANK GOD I NEVER GAVE UP ON THE SONG, GOD JUST TOO DEY MY SIDE, Y’ALL SHOULD LISTEN TO THE WHOLE SPIRIT EP, THERE ARE MORE SONGS FOR Y’ALL TO ENJOY THERE!!🤍🕊️
2026-08-24 23:09:33
236
PHILLIP LIKHOMO :
this tune vicoka I'm your fan from me love all your songs start from pota coult, split,, only you 💘💘🫶,and all
2026-08-25 04:55:54
1
💜ℙℝ𝕀ℕℂ𝔼 ℂ𝕆ℂ𝕆 💜 :
Belivers 🤍
Gather here
2026-08-25 06:41:29
15
€¥£🇺🇸🇳🇬 :
the song i here if I want to sleep
2026-08-25 15:45:59
14
ÅŁŌNĖ BÖÝ🍀🥷🏿 :
Make Omah lay just sign this boy Abeg. Two of them feat die
2026-08-25 00:12:57
89
@officialbobo :
nice one bro
2026-08-24 22:37:26
14
densom promotions :
it's a banger...
2026-08-24 22:38:47
8
verified_orphan :
Banger 🥺🥺
2026-08-24 22:28:11
22
toria💕❣️ :
vicoka is back with another banger
2026-08-24 23:04:54
12
Tyrosine :
Now is the time 🤦🏾😔
2026-08-24 22:57:07
5
VERYWHITEMAN⚒⚖ :
guy keep going ❤❤❤
2026-08-25 17:01:09
2
decykul :
I don Dey support you even before you blow.. you don make me believe in hope na why I begin push my career.. I knew you before this stage.. God Dey Work
2026-08-25 12:23:41
5
*PRØMiiX ØFFICIAL* :
Before this year go end we go HEAR🧏Omah lay voice for your song
2026-08-25 17:29:04
2
🪱om :
My jammm🥹❤️
2026-08-25 08:57:08
0
Black Gold :
make I run go sportify go stream am
2026-08-25 13:15:07
0
Ziko :
vicoka music doctor 😫
2026-08-25 08:24:46
1
Wilfermusic :
Mad
2026-08-25 15:42:49
1
Vage🖤 :
My mentor i loook up to you
2026-08-25 09:48:09
2
Masiiv :
fine one
2026-08-25 14:24:58
1
To see more videos from user @vicoka_, please go to the Tikwm
homepage.