I swear gheghe I been dey do well before if at all as a hustler oh I love one of my friend die...I nono sey all the love wey I get for this guy him no love me back thank God sey I discovered early nah once i breakup with am I feel sey maybe private life fit suits me because I guess sey the perspective wey this guy dey use look me nah that childhood perspective and him go dey mention him roommate and him cousin and me dey do things out of love...I just move on for life..๐
2026-08-26 01:51:54
0
Bennyzii :
Your advice Dey always help me ๐ฏ
2026-08-25 18:24:52
17
TL kiss :
omo if no be gehgeh I no d listen
2026-08-25 22:16:22
0
blessings from God โ๏ธโ๏ธ :
we thank God for life ๐๐
2026-08-25 16:51:38
3
Marsharano2000 :
boss nah true!
2026-08-25 06:02:51
10
@Ken Billions :
Mentor your advice dey help me well well.
2026-08-25 12:54:07
2
Blue Star :
Amen
2026-08-25 21:04:06
2
{Done~Vibes}๐ :
2026-08-25 13:00:13
0
PRINCE HMP :
ride on bro
2026-08-25 20:42:40
0
Lurd ricch :
I swear bro
2026-08-25 20:26:43
0
OG๐ :
I swear
2026-08-25 18:05:09
0
kirien :
bad guy
2026-08-25 10:15:40
0
Dj_Charlie of Abuja :
true talk bro
2026-08-25 12:29:17
0
Dede_away :
Fact
2026-08-25 11:03:41
0
chris_๐ฌ๐ญ๐ฆ :
Ghe Ghe ๐
2026-08-25 21:06:09
0
alligotoschool_01 :
Fact
2026-08-25 11:31:03
0
@Ken Billions :
Ghe Ghe send me your account number even if nah 3k is something.
2026-08-25 12:53:20
2
FAHADA@world :
Gey Gey.I agreed not to be a landlord to other peoples vision