@pastor_chuberno_dghost: #ghoststory #ghoststorytime #grandmaster #ritual

DGHOST^_MESSANGER_TV
DGHOST^_MESSANGER_TV
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 00:41:35 GMT
57763
6766
1019
517

Music

Download

Comments

silent_night_7
Built Different 🪐🏦🥀 :
After I collect the 1am own I fit still come for 2am
2026-09-01 03:06:07
344
bighameed16
JUST HAMEED 🐐💪 :
I no need the money I go go there for free
2026-09-02 05:37:07
7
babsmart001
Babsmart☦️🤦‍♂️🫂 :
I go go come back like 8 times that same night😂
2026-09-02 09:22:13
28
chopee_0
DEST.INY 4 :
Abeg where dem Dey do am 😏
2026-09-02 08:59:12
55
chinedujosephat74
CHIN£DU ♉️ :
Una too dey hide update oo Abeg, share location. 😏😏
2026-09-02 11:50:18
14
mollydgaf29
H E N R Y ⏳ :
I fit ask am if the money complete make we count am together
2026-09-01 14:30:57
60
ask_of_james20
JAMES :
i no carry headset go as I collect am I play music dey go😂😂
2026-09-02 14:13:40
13
hypeman_jacy
Jacy :
Waiting do EarPods and loud music
2026-09-02 22:37:43
1
oluebube0050
Oluebubechukwu🥺💕🎀✨ :
I fit collect from 1am to 5am???
2026-09-01 19:58:09
27
biglaw00
Big Lawal :
I fit come back for another money by 1:20
2026-09-01 14:38:43
1
big.smile0435
EVIL SMILE 󱢏 :
I go partake oga
2026-09-02 18:18:06
1
justicekabzeel
Kabzeel :
Wetin do headphone?🙄🙄🙄
2026-08-29 17:15:33
30
4kinjojo
✨ BARIDOBII ✨🥳🚀 :
Just a little risk * with plenty money 💰
2026-08-31 07:17:52
12
loud_1_power
LOUD1 🔥💨💪 :
Omo take the risk forget d story
2026-09-02 14:57:54
1
devil_son_codm
devil_son_codm :
I’m interested please
2026-09-02 01:35:38
1
geraldanthony420
geraldanthony420 :
for 4 million naira ??? not even dollars mitcheww
2026-08-31 17:28:11
5
g003180
the Game :
who be that.😂😂😂😂
2026-08-29 10:57:37
8
fyntos113802
Fyntos :
that one na less
2026-08-25 08:36:33
9
prime_natty
Ūñkñøwñ Bøy💰💰 :
for money wey no buy Bugatti
2026-08-30 04:12:06
26
attahhategirls
✨ 𝑨𝑻𝑻𝑨𝑯 🖤 :
1am na small time na 😂
2026-08-31 21:25:30
6
geesix969
𖣂 :
T junction no far from our house sha I go come back con carry the grand master 😹
2026-08-31 20:50:50
27
ajod116002
ID FITTINGS 👔👞 :
400million naira nah e no worth am Make it dollar
2026-09-01 07:11:53
8
ola...7
Ola 🦅🦅 :
If the master no Dey careful I go kidnap join with the money make the other Gods kan pay in ransom
2026-09-01 21:00:45
7
To see more videos from user @pastor_chuberno_dghost, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About