if my babe leave me now I'll be the happiest person cause I no sure say we go marry
2026-08-25 06:32:12
312
𝙽𝙸𝙽𝙴𝚃𝚈_𝙽𝙸𝙽𝙴𝙴𝙴 🥷🖤 :
Who go stay go stay, who go comot go comot , NO PRESSURE 😏😏
2026-08-25 02:57:03
410
berrynails4 :
Boss next time abeg no dey put sound abeg
2026-08-25 07:16:16
16
keepItReal✨ :
If your major advantage in the relationship as a man is your wallet, another man with a bigger wallet will get her from you.
As a man, your money should not be your only value. Your money should come with your character, your discipline, your emotional intelligence, your dignity.....
There should be why she won't want to leave you.
MONEY SHOULD NOT BECOME YOUR ONLY ADVANTAGE
2026-08-25 18:55:27
14
emmastaypaid🇺🇸🇬🇧💷 :
Invest on you self ✌️
2026-08-25 06:10:44
34
OLUWABUKOLA💕♍️ :
You can do everything right and still get it wrong☹️💔
2026-08-25 01:11:10
84
•༒• :
Brothers I am lost 💔😔.
2026-08-25 05:29:08
40
paper. cut. soul. :
Babe wey go stay go stay.
2026-09-03 19:41:40
16
Xoft :
I love my babe, but Omo, no love lost
2026-08-25 18:13:51
14
Sweet Boy 🌗 :
Eggxactly
2026-08-25 03:42:09
32
KING DAVID NOAH 👑 :
I wish I could still look at her again as the perfect girl I knew 😪
2026-09-04 22:51:56
4
𓁹 :
Focus on yourself dawg 😌
2026-09-05 22:42:42
3
OLA🤍🥷🐐 :
Once you know this you stop stressing
2026-08-25 11:27:29
8
anthonybackup06 :
This one sha get level pass me, the only thing wey Dey vex me be say na same area we Dey, and Na squad sef she go Dey follow 💔
2026-09-12 06:59:53
1
🌴’s :
E no really go far
2026-09-11 19:21:55
1
ani :
Who go stay, go stay…..I know say e go hard for you but na the truth ,,,who go stay, go stay
2026-08-25 15:33:36
6
_ben_001 :
Anybody wey no know this just dey whine in self
2026-09-05 05:54:49
2
𝐑𝐞𝐤𝐢𝐝𝐯𝐧🥷🏽 | eFootball :
How long❤️
2026-08-28 06:30:30
2
KHN :
Alcohol is not good oooooo can you imagine last night, my friend and I were looking for me😭😭😭😂😂😂
2026-09-06 00:04:06
2
FRAPHIL ELCTRONICS-UYO & ASABA :
You know ball ski
2026-08-26 05:23:56
2
Divine🤵🏼🦅 :
Woman go for who day loves don't stress it
2026-08-29 20:17:48
2
Sad❤️🩹Heart :
You can do everything right and still not win. life fact 👌
2026-08-26 07:50:59
3
Phil$ :
No pressure
2026-08-25 06:24:10
3
Jesse✝️ :
bc we re in a relationship don’t allow it to stop u from meeting your future husband….i mean if you aren’t contented with me you re alws free to go.😔
2026-09-13 12:17:08
0
To see more videos from user @bigdantalks, please go to the Tikwm
homepage.