@fortune_dada: God Bless Taraba State 🙏 ❤️ #blowthisup #viral #trending #taraba #nigeriantiktok🇳🇬

Daddy Fortune
Daddy Fortune
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 05:21:12 GMT
233802
35127
336
5163

Music

Download

Comments

just_ella166
𝐿𝒾𝓋𝒾𝓃𝑔 𝒶𝓈 𝐸𝓁𝓁𝒶🎀 :
I talk am say this “Taraba jalingo” Dey sound somehow 😭😂
2026-08-27 09:19:19
2115
ololad6e
OLOLADE 🫥🦍 :
Bro una ship bus ?
2026-08-25 21:22:44
6524
lillybenz_official
Lillian Omolu :
Weitin carry you go Taraba State this man
2026-08-27 18:33:08
1
veeola80
Vivian 🤍 :
Does this state have a governorr😭?? Why cant they build a beidge for Gods sakeee😭
2026-08-26 08:40:18
2240
elllonmus4k
CRlonmus7(LARY) :
Why this geh geh song no da ever da better settings 😭😭
2026-08-26 22:48:03
182
ms.zoba_
Chizoba❤️ :
God abeg anything way go make this people post me for this side God please I don first beg now I don’t want 🥺
2026-08-27 18:05:11
1
ebii241
Sheis_meerahXX🫧🤍 :
My mom travelled to Taraba she arrived there today 😂😂
2026-08-27 18:35:13
1
everyonehateskanayo
༒K•A•N•A•Y•O༒ :
any of my guys wey dey taraba make e come out ooh cuz I no fit put my Benz inside boat come your house oh
2026-08-26 05:52:08
775
sommie4u
Cynthia 🦋 :
It just happened, the bridge broke I grew up in jalingo,
2026-08-27 15:22:40
6
exalted68
💘Mina💗🌺 :
Omo na make Taraba people no dey really follow us complain, Dem dey go through a lot on a daily
2026-08-26 17:49:43
0
cassibliss23
Cassi bliss :
Better sound for dis video😂
2026-08-25 12:16:17
202
princewillcore
princewillcore :
Guy which voice note Gehgeh no get?
2026-08-25 23:24:35
116
chiderajune12
simmercychidera :
na benue ooo this road ehh
2026-08-25 14:18:49
267
ms.d6040
Ms.D :
them waybill the bus?
2026-08-26 11:51:08
17
igottjustonelife
Batm$n🦇 :
Very risky settings
2026-08-26 10:52:37
50
ekukenation
erin🧁 :
who do nigeria like this haba
2026-08-26 13:05:07
32
To see more videos from user @fortune_dada, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About