You wey carry head on top pillow dey watch this video,i dey greet oo🫵😂😂
2026-08-25 20:04:06
1034
Kenny g :
When the road is craving for blood 🩸 you and I will never be a victim 🙏
2026-08-25 08:44:22
3041
… :
Abeg na me be first abi na network dey deceive me?😃
2026-08-25 07:34:48
1610
AUSKIDO_LEE VERIFIED✝️🀄️ :
Omoh this watch still dey 😳😅😂
2026-08-25 09:05:57
2168
DJ JOLLO OF ZOBO !¿™️ :
Emi o shey Neolife o
2026-08-25 07:38:36
512
Don light 💡❤️😍 :
I swear to God they use this logic for me
2026-08-26 21:05:32
2
simontaneously :
nah real neolife be this ooo😁
2026-08-26 20:34:58
1
4gb :
Who notice this wrist watch 😂
2026-08-26 13:49:52
1
mercypetér :
this guy resemble tupac lowkey sha
2026-08-26 10:19:12
0
Yetty🦋Queen🥰💦 :
Okay okay 🥴😂
2026-08-26 16:46:52
1
Yeboyebo :
Dem don use dis thing scam me before for mushin then 😳
2026-08-25 09:49:03
263
Obi of ikotun :
Na dis kind things skit makers suppose to dey do to educate people so they don’t fall victim for all these 419 people . There’s a lot to educate people .
2026-08-25 09:27:43
208
🦇~batman~🦇 :
Don’t bring me back here 😂😹
2026-08-25 08:09:58
408
HairByDML🌸 :
Nah wetin dem take collect my money for surulere in 2016 be this chaiii 😭una care for story time?
2026-08-25 11:45:28
20
mcoolwears_ibadanclothes :
Omo this one no be just content o…. Na legit thing way dey happen especially if u dey go akure well well 😂. Them go run u street 😂
2026-08-25 08:07:10
41
Femi kuti 🙌 :
them use am for me from obalende to ba beach ⛱️
2026-08-25 08:47:45
175
MIDE 🤍 :
Hey stranger,I mean the one reading this, everything will be fine soon 🥹🤲🫂😭
2026-08-26 18:12:16
21
RODIYAT🦋❤️ALARI🥰 :
He still never get sense😂🤲his eyes go soon clear
2026-08-25 14:54:49
46
TG Omori ✓⃝ :
2026-08-25 08:30:30
58
Ola SØdïck🕊️🕊️💚 :
Omo sheu talk about Ogogo and do prayer for him and his family
2026-08-25 11:46:24
42
Ǫᴜᴡᴀᴍ💫💎 :
Adigun once said? 😹
2026-08-25 08:31:07
273
IBRAHIM🦸🤍 :
This one no concern me, who else notice say Dem don reduce spaghetti from 319 sticks to 257 sticks 🤲😂
2026-08-25 17:51:12
19
PAULMONEY :
This thing happens to a very close person. 😂😂😂😂😂419
2026-08-25 08:41:57
118
cephas :
dem use this thing spoil people's life for lagos dt yr...
2026-08-25 09:52:44
90
🌴𝕊𝕔𝕣𝕠𝕝𝕕𝕠🚀 :
Bring me back I Dey road 😂
2026-08-25 07:37:59
150
To see more videos from user @alaga_lamba, please go to the Tikwm
homepage.