@_heistimi_: @MkoTheComedian #mko #mkothecomedian #fypシ゚viral #fypviraltiktok🖤シ゚☆♡ #fypシ゚

𝐓𝓲𝖒𝓲
𝐓𝓲𝖒𝓲
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 10:53:37 GMT
67936
12309
378
1633

Music

Download

Comments

d0n452
D0N :
In anything you do no go house oooooooooooooooooooooooooooooooooooo
2026-08-26 12:06:58
251
balogun_dev
BALOGUN :
I never finish school sef Omo i wan ment.
2026-08-26 22:35:57
0
kenny4935
Kenny’s unique 🍒 :
I don think ham tire 😔I don finish now I no gree leave my hostel
2026-08-25 20:30:00
370
_beefrosh
BEE FROSH 🫡 :
Life after school is tough, ask lautech class’25
2026-08-26 17:35:57
55
getrlch1
Larry☘️ :
This thing don dey baffle me since 400l first semester, and I don finish last month, but I believe God will open doors for me and make ways for me in a way I never expected 🙏
2026-08-27 04:28:00
1
el.vado4
ΣL VΛDO :
what of people wey be first born e no easy ooooo
2026-08-25 23:43:52
196
uniqueshereeph6
Black Shereeph🖤 :
If you're watching this and it's related to your current situation like this😂
2026-08-27 00:51:50
6
rtf..1a
FATIMAH🌹 :
I don too think 🥺🥺
2026-08-26 21:08:17
1
slimfit06
Slim fit🪡🧵 :
Make them cancel that nyc.. those who came from poor backgrounds..: them too dey suffer after nyc make them cancel am make everybody go face life after school jeje 😂😂
2026-08-26 00:31:44
1
opzy_xy
ABDULBAQI_CREATES🎥 :
I'm an AI VIDEO CREATOR, I create clean advert for businesses. You can check out my page for the ones I've created! Please, patronise me!🥹🙏
2026-08-26 05:50:10
1
dan00939
Dan 🪖 :
best thing, after school go home or if you have where you can stay go there and find a job. staying in school will worsen the case sha
2026-08-26 10:40:53
36
nostalgia_767
Nostalgia 767 :
Na that period i dey like this walai,everything just scatter brain walai
2026-08-26 18:13:23
18
dad_zendaya
dad_zendaya :
As a first born you go relate something kind settings 😳
2026-08-26 22:07:58
6
adeola3452
adeola3452 :
Na that stage i dey now
2026-08-26 07:39:53
26
ayobamistephen15
The real guy_1 :
life after NYSC dey worry me so
2026-08-25 22:16:58
71
damilare8081
DAMI 💥 :
Omor nah 300l I Dey oo but I Dey think pass final year student 🧐🤔
2026-08-25 22:08:13
50
bettygold01
bettygold01 :
Go home if you can, that was the best decision I ever made, I went home after school, focused on my business, I no pay house rent and I gathered money and japa. Go home if you can o
2026-08-26 13:11:05
37
obagold657
obagold657 :
Stating the fact realest ❤️
2026-08-25 18:50:17
52
eaxygonig
Easy going :
Omo me wey never graduate gan de feel am as I just go do IT
2026-08-26 07:50:04
24
folarin1907
ScentbyFola :
Na that stage I dey now 🥺😭 life after school ti ku 3 weeks o
2026-08-26 14:13:08
7
just_dave147
BIG DAVE _OFFICIAL :
Family yato si family ooh
2026-08-26 11:07:24
7
bee.clinton01
Bee Clinton :
TikTok Fyp Haa😢😢😢 relating to my issues currently 🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️
2026-08-26 07:15:08
25
solthagamer
Sol Efb :
Thanks to social media, how I for wun dey chop since I complete my NYSC this time last year? I refused to settle for 9-5 but I dey progress small small,
2026-08-26 07:30:19
31
he_is_hify
he_is_hify :
Na that stage gangan I Dey like this 😔😔😔
2026-08-26 07:36:45
8
_kawthar03
_ADEOLA👑 :
Wallahi no be lie I first enter depression for like 3 months straight 😂😂😂😂
2026-08-25 23:04:10
15
To see more videos from user @_heistimi_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About