u see this heaven baby and i think he loves me them dey vex me 😂
2026-08-25 14:50:32
56
Pretty ivy✅✅ :
The hate is just a trend at this point Nigerians like to follow trends cause they absolutely nothing wrong with the song if it was Beyoncé Nigerian wouldn’t have react this way
2026-08-25 19:23:35
6
ibromother :
Me self don tire for the song on my Fyp😩😂
2026-08-25 15:15:39
5
𝒟𝓇.𝒟𝒶𝓁𝓊𝒸𝒽𝒾 | PharmD. :
Omo we don tire abeg 😂
2026-08-25 17:27:49
3
Lil Shine xo🧸 :
Una go dey pretend say una nor like the song online una too fake abeg 😂😭
2026-08-25 14:58:17
3
☺️❀ʀɪɪʏᴀʜ♡💕 :
Heaven baby "my ass"
I'm done 😂
2026-08-25 20:10:07
10
Ngozichukwu :
Na once I burst laugh too, cause wth😂
2026-08-25 13:53:16
10
Sandra💫 :
Even me sef I tire everywhere I turn ‘U could be my heaven baby’ ah 😂😂😂😂
2026-08-25 11:55:17
18
FeyisayoF :
🤣🤣 Lowkey how I feel
2026-08-25 15:03:58
2
Usernotfoundxx :
Heaven baby my hasss!😭
2026-08-25 21:29:42
1
To see more videos from user @ayafor_betrand04, please go to the Tikwm
homepage.