@memorystore.ng: 🦪 A necklace with a pearl you discover yourself 🥹🤍 Open a real oyster, reveal the pearl hidden inside, then place it into your necklace — a whole experience, not just a gift. ✨ 🎵 Add their favourite playlist with our NFC feature! 📍 Lagos & Abuja | 🚚 Nationwide Delivery 📲 09165675110 #PearlNecklace #GiftIdeasNigeria #GiftsForHer #LagosGifts #AbujaGifts
memorystore.ng
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 12:13:14 GMT
Music
Download
Comments
𝓜𝓼. 𝓛𝓾ᥫ᭡ :
Na only 1 pearl sef
2026-08-28 10:01:29
344
Scentxpress🛍️ :
Abeg una Dey disturb my movie Biko
2026-09-09 11:49:20
255
Pretty_little_Dera :
The pearl no white sef 😭😭😭😭😭
2026-08-30 11:52:55
65
rofiatbackup2 :
Abeg make una allow me watch my movie in peace
2026-09-13 23:16:22
25
Roseline✨❤️ :
I no fit meet up o
2026-08-31 08:55:52
5
OSPOLYHousehold items vendor🤍 :
It’s always something they got them
2026-09-03 13:03:33
3
ꨄPrisca🥹🎀😻 :
I Dey watch film o
2026-09-14 15:49:49
9
KHADI :
You r disturbing my movie na 😩
2026-09-19 10:11:52
6
novaria :
I no even know wetin u wan make single people do with this ad 😒
2026-09-09 13:39:04
2
☕️🌸 :
na film I wan watch why all this plenty love ad na? If I dey inlove I for dey waste my day with AI stories
2026-09-15 02:37:16
4
Cha cha :
Abeg I no get boyfriend I dey single and doesn’t needs this stop disturbing me 😏
2026-09-10 19:52:17
2
D’Rus studio :
Wow beautiful
2026-09-07 22:18:03
3
ToriaTuga :
I fit meet up Soo😩😩
2026-08-27 20:53:23
4
D’Lite_Shot_Aura📸 :
Abeg help me tell them say i be photographer
2026-09-01 06:09:42
2
Riri :
I go fit meet up so😂🤣
2026-09-02 09:39:50
1
iko berry :
am so happy for you my love
2026-09-06 07:44:23
1
pilzbasy001 :
I dey watch film o
2026-09-19 00:21:59
5
precious ᥫ᭡ :
2026-09-02 20:49:52
1
cravified :
We go still meet up for this love thing at all😏😏😁😁
2026-08-28 03:55:12
2
MeraGold 🍭🏳️🌈🌈 :
The Pearl necklace is how much
2026-09-02 22:06:36
1
Nathyella :
This una pearl Dey my village water oo we Dey use the back pack pepper for stone😂
2026-08-29 20:18:02
1
Hey, Roxie :
Una too do oo
2026-09-22 11:50:01
0
Ms. Angel😝🎀 :
Do you deliver to ph?
2026-10-11 20:39:13
0
christ_love231 :
How much is this
2026-08-27 20:11:17
0
To see more videos from user @memorystore.ng, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.