@minister_of_vawulence: Nothing small thing men dy see 😂 #fyp #viral #funnyvideos #vawulencefc

finerona
finerona
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 12:20:54 GMT
227071
38754
1200
8428

Music

Download

Comments

babykhushi316
madam baby ❤️ :
my guy will go to market buy everything I ask him still buy some snacks...am his baby 😁 he has used because of me and go to another town just to buy plantain chips and some snacks
2026-08-27 00:16:54
0
a_de_0la4
A de 0la :
My bf dey go message dieee e no dey snap am again he don advance
2026-08-25 13:37:20
1977
blessingoma43
𝓑𝓵𝓮𝓼𝓼𝓲𝓷𝓰🫧 :
This comment section is filled with people that love their spouse
2026-08-26 11:10:41
494
adadiorama_success1
Ada-dioramma ❤️✨ :
No be lie😹
2026-08-26 15:56:57
3
brightmonny
Gold Monny :
i never marry sef Dem no born me well to say no😂😂😂
2026-08-25 13:16:34
453
am_licia8
Mummy Stacy🥹💞 :
Message na water for this side😭😹
2026-08-26 17:03:05
1
thatgirlure
URE :
I no sabi go message dear future husband 😂 Godbless you
2026-08-26 12:48:28
2
futurawigsinbenin
AFFORDABLE HAIRS BY MUYA :
If u get pride avoid am😂
2026-08-25 15:11:04
5
being_kissa
BILKISU❤️🥰 :
In addy bruuuhh
2026-08-25 14:10:17
4
comfortzone944
웃❤유comfortzone유❤웃 :
If you know say you be traditional man abeg remain single
2026-08-26 08:07:35
501
aggie_moments245
Aggie_moments 245💍🦋 :
Na normal thing for this side😂😂😂
2026-08-26 10:38:51
1114
uche_henry
Henry :
Guyyyyy I don buy bread tire 😭😭 my mama no even send me message reach like this
2026-08-26 06:20:01
1086
nuelladavid55
Emmie :
Omo na bride price separate relationship from marriage 😩
2026-08-25 14:24:46
1144
scosco_nr
scosco_nr :
Even for relationship you go go message
2026-08-25 22:58:08
172
mandybakes0
🦋 CHINECHEREM 🦋 💫💍 :
Ohh my sweet husband the innocent man don learn how to paint nails 😂😂
2026-08-26 08:03:55
1068
officialwealthysteph
Ask~of~Stephanie 😍🌸✨️ :
Yesterday I just Dey bed Dey sleep, my babe Dey kitchen Dey cook still Dey wash our clothes, he’s such a sweet man 🥰😁
2026-08-25 15:48:58
325
limluxe_decor
Furniture&Decor|Benin city :
I wan use message kill this man,baba don loose weight😂😭
2026-08-26 03:30:12
76
excellentpearl2
Excel 🦋💞🍬 :
My husband help me buy pads,them wrap the pad for double black nylon 😂😂
2026-08-25 14:34:45
282
nancy58740
Nancy :
My baby humble ooo😁😁😁😁😁
2026-08-26 16:01:32
113
ayomide64120
AYOMIDE :
Omo I can’t wait to get married and be sending my husband errand😂😂
2026-08-25 21:17:16
90
anambrapaparazzi__
Anambra paparazzi :
Nothing I never send my husband 🤣🤣🤣🤣
2026-08-25 14:41:17
14
onidi.family
ONIDI FAMILY :
As we are talking now my sweet hubby Dey go buy fufu wey we go chop like this 😂😂😂😂
2026-08-26 10:07:28
34
meetsuccy
𝓢𝓾𝓬𝓬𝓮𝔁🌸🌺 :
I Dey pity my sister husband sometimes 😂 but he Dey happily Dey go message
2026-08-26 09:03:53
70
victorcnelsons
VICTOR🙂❤️ :
You no quick talk broski😭😂
2026-08-26 11:31:53
115
To see more videos from user @minister_of_vawulence, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About