I only give when necessary and important. not to make her feel good and impress.
that's where the main respect is 💯.
2026-08-27 09:58:58
2
SANTIAGO (EZECHINYEREUGO) 👹 :
Stingy na Compliment for this side 😂😂
2026-08-26 00:56:24
190
CUBY ♣️ :
Gotta lock-in
2026-08-26 18:37:29
0
iam_2simple :
Stingy na skin care for this side
2026-08-26 10:17:13
32
BIG_BOBBY :
I swr, they go call u stingy but still come around
2026-08-26 01:29:13
64
UZTAS SANUSI💝🤗☪️ :
Me wey be say I dey always get joy whenever girls call me stingy man I swear to God them no gree leave me cause I dey always invest in myself them dey always talk say I too wise 😹😹😹
2026-08-26 00:47:58
17
Chris Costa :
Na wetin this one tell me. 😁😁
2026-08-26 18:24:25
6
baad maradona :
E be like say u know watin I do today😂😂
2026-08-25 23:08:49
70
OLAPEJU💼🥶 :
Note this bro, don’t spend money on her spend your money around her
2026-08-26 16:43:32
5
cole Wallen :
And also show her the lifestyle, enjoy am with her no give her the money.
2026-08-25 23:40:10
22
Big Naya :
Baba u just got a follower
2026-08-27 01:44:41
2
DOMINION Gadget :
😂 omo that girl wan cry
2026-08-25 22:35:26
30
TIINI :
End result of simping is what have you done for me
2026-08-26 00:41:31
23
World President :
No advise way I never listen to 😁😂😂
2026-08-26 14:59:17
2
Anthony Progress :
U be correct guy.
2026-08-25 22:17:15
10
Godfather :
Person weh i send 400k for her birthday , give her money for hair,nails every two weeks dey ask me what have i done for her
2026-08-26 15:52:45
4
C.E.O with C.O :
Omoh d number of girls wey call me stingy ehh Chaii
2026-08-26 22:18:36
2
Engr Ola 🇳🇬 🦺 🇨🇮 :
dating rich girl sweet die 😁😁😂😂
2026-08-26 20:03:43
0
💨 :
naw my girlfriend don run
2026-08-26 18:08:00
0
abbybabe86 :
Women make your own money so men do not think you they the prize
2026-08-26 13:06:41
2
To see more videos from user @oleleoflagos, please go to the Tikwm
homepage.