Being in the right circle alone is not enough, you fit dey the circle make you no sabi wetin dey circulate 😭😂😂
2026-08-25 22:07:41
1931
🦋 Anniiee💜 :
Web3 guys Dey gatekeep pahhh 😂
2026-08-25 17:24:55
336
𓆩⚝𓆪 𝖁𝖎𝖈𝖙𝖔𝖗⛷️ :
I done dey beg for discord server since 2021 till now lol 💔
2026-08-26 03:19:52
267
Empire :
If e spread to much e go cast 😭😭😭 nah why
2026-08-25 18:26:14
500
Official Bassbee :
3k$ monthly and its on period 😂
2026-08-26 04:05:13
337
nwasolutions :
Make I talk kehh
Something that took me 6 months of sleepless nights to get?
2026-08-27 14:26:51
51
Bold sage :
even efcc no fit commot that kind info for my mouth 😂 , web3 una
2026-08-25 21:49:05
104
Oracle. :
Una country people go spoil update if e cast nau 😂💔
2026-08-25 23:22:25
83
BIG M😈 :
let's build the community ‼️
2026-08-25 22:59:59
90
justrabelle :
I hate people who gatekeep like tf
2026-08-26 08:39:47
61
boi xavage 💸 :
favour yenk me 😭😭
2026-08-25 20:59:58
7
Lexdiego99 :
I swear😂😂
2026-08-25 22:49:22
3
Mimah❤️🤭🤗 :
PMO, please. 😪
2026-08-25 18:46:16
7
Emike | VA | UGC 🌸 :
I wanna be part ohhh
2026-08-25 22:04:48
41
JÜVIDAN 🖤メ0 :
e sure me say even this creator dey gatekeep😂😂
2026-08-26 06:08:59
15
FING :
My prayer everyday na make I feet just saby legit update wey people never saby God I swear if I set ring light dey explain give anybody online or people around me kie make I sheet egg
2026-08-27 15:59:33
13
ÇHÍÑDÉ 💔😶 :
If we teach am too much e go cast naa because some people no sabi the value
2026-08-26 06:04:49
26
To see more videos from user @thecoletteoziri, please go to the Tikwm
homepage.