@horlarzgadgets: Imagine he brought system to check battery because is iPhone 11 😂😂 Some customers ehh

Ado Ekiti Phones And Gadgets
Ado Ekiti Phones And Gadgets
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 15:45:17 GMT
422751
23298
337
803

Music

Download

Comments

pegasus1011
Segunnnnnnnn 🕷️ :
Na so Una carry one gimme within 2 months battery health go from 91 to less than 70z
2026-08-26 04:18:42
2597
underrated.omzzy
𝗢𝗠𝗭𝗭𝗬 :
😂 abeg who sabi how to check am on system😭😂
2026-08-26 10:13:26
244
slimzy___k1
Ydk__keji🌚🫧🌸 :
Nah system I dey use check my own too abeg ooo 😭😂
2026-10-09 20:46:13
0
unkkk89
unkkk89 :
No vex. Nah clean money he use buy am
2026-08-26 08:26:45
2252
_ogunidile___
O G U N I D I L E :
Wdym mean because of iPhone 11? If he steal iPhone 11 Una no let him go Scott free? iPhone 11 nah 5 naira? 😂😂😂Person carry thousands of naira come una dey say ontop iPhone 11 😂😂😂 you funny
2026-08-26 07:52:40
2718
omoakin4u_
SEUN OF IFO :
For where boost and tag dey 😅
2026-08-26 08:35:19
326
0oluwatomisin
✌️DML♈️ :
Una too Dey do for that market na
2026-08-25 18:48:49
178
jarbarly
Jarbarly ❤️ :
nah so I bought uk used iphone 15 sky blue colour with 100% bh, as I put am for 3utool, I come dey see black colour with 84% bh and still make research with the imel and serial numbers, I still see say the phone nah black in colour
2026-08-26 19:35:04
43
wears_sextoysvendorinoye
wears_sextoysvendorinoye :
Make he no check? No be money he use buy am? Even if na xr he wan buy, he good.
2026-08-26 16:52:34
208
ebuzzy_1
ChukwuEbuka :
How u go allow customer dey check battery health with laptop for ur shop eh 🤦🏽
2026-08-26 21:12:06
5
stanleeviolin
Stan Lee🇳🇬⚖️ :
Make him buy rubbish? Them give me phone were by 93% battery health, I plugged system and saw 63% battery health. Una go boost battery just to be wicked to people
2026-08-28 15:58:16
20
sheymber0803
cole 💈🧙‍♂️💚 :
we don start to dey check phone like cars now 😂😂💔
2026-08-26 05:53:39
73
engr.zunna
Zunec Technology :
If u need good iPhone with better battery, go for newer iPhones, iPhone 11 is too old for its battery to be lasting. Phone that is 6yrs old
2026-08-26 18:32:11
17
daniel_peace_
Jinmi🧃🪹 :
Omoh some customers ehhn 😂for phone of 2019 😂😭
2026-08-26 18:53:30
7
big_pumzy
PUMZY :
I buy 12pro within 3 month battery from 92 come down to 72 my friends con Dey tell me say my phone no good
2026-08-28 08:26:17
8
mindyourbusiness_012
mindyourbusiness_012 :
Make he no check?
2026-08-26 10:36:22
28
benevolent_munir
Bnvlt🦉 :
Calling Laptop “System” in 2026😭
2026-09-03 16:52:24
5
coded_hassan1
Qhoded 🥇 :
He has every right to do that
2026-08-28 12:46:17
6
vixmotioncre8ive
VM Cre8ive :
E worth am. Cos na so one vendor sell me iPhone 12 Pro with ba3 health on 90 when I check cycle count, I dey see close to 1,500 count. Within 2 weeks 90% don drop to 78%.
2026-08-29 07:48:08
6
jay_gk212
jay_gk212 :
Na the same mistake me self, wey them go carry boosted battery gimme. I should have gone with my pc, make I use 3u check before I comot. But it’s gone sha 💀
2026-08-26 21:12:02
7
147soulja
𝐏𝐮𝐭𝐢𝐧 :
𝐎𝐬𝐡𝐞𝐲 𝐤𝐨𝐤𝐨...𝐧𝐚 𝐬𝐨 𝐢 𝐛𝐮𝐲 𝐨𝐧𝐞 𝐰𝐢𝐭𝐡 𝟗𝟕% 𝐛𝐚𝟑 𝐡𝐞𝐚𝐥𝐭𝐡, 𝐢 𝐫𝐞𝐚𝐜𝐡 𝐡𝐨𝐮𝐬𝐞 𝐮𝐬𝐞 𝟑𝐮𝐭𝐨𝐨𝐥𝐬 𝐜𝐡𝐞𝐜𝐤 𝐡𝐚𝐦 𝐧𝐚𝐬𝐨 𝐢 𝐬𝐞𝐞 𝟖𝟑%
2026-08-26 09:35:48
7
xempe01
3436 :
I don read this caption like 100x i no still understand
2026-08-26 14:36:13
5
lummie105
Lummie🌸🥀 :
Naso them sell Xsmax for me that year with 89% and after 1 month, it dropped to 67, the thing be like film 😂😂
2026-08-26 12:55:24
12
_nife_m_i
God will do it 🎚️ :
Na paper he wan use buy am? Whatever he like make e bring as far as e Dey buy am with his money nothing concern you
2026-08-26 10:06:12
9
holymichael010
holymichael010 :
Let him check
2026-08-26 06:31:53
13
To see more videos from user @horlarzgadgets, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About