@odiacleverlyy: They can see you! #fyp #focus #growth #reminder #viraltiktok

odiacleverlyy
odiacleverlyy
Open In TikTok:
Region: ZA
Tuesday 25 August 2026 15:48:51 GMT
9693
2031
41
46

Music

Download

Comments

sonofaphrodite5
SainTReX 00:00 :
Not be lie 😂😂 make I blow first d way I go take block their papa 😂
2026-08-25 18:32:59
1
smartbby01
Smart girl 🦜🥱 :
Na when person don make am them go wan Dey clinch 💔😔
2026-08-25 17:08:00
42
marvin_forex
Marvin forex :
when I buy car I come post am for my status omo my phone full with DM people wey day see my normal status and not saying anything as them see my new wipe everybody won linkup with me. human being get as them be ooh, I be one man soldier ooh, na who check on me I day check on ooh
2026-08-25 18:28:14
6
zoiji4
zoiji4 :
Make them Dey there Dey brother no be fight 😊
2026-08-25 18:11:52
0
himfabolous147
FABOLOUS :
lol 😆 🤣 i remember when I first went to the uk and boom got married to a white lady the next month omo message wan kil me 🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️
2026-08-25 18:36:41
3
hecky_moralix
Hecky_Moralix :
Sure dem dey see me
2026-08-25 19:39:15
0
prosperous_0t1
Prosperous 🌟 :
My ginger
2026-08-25 16:39:14
5
donfk44
𝐅𝐚𝐫𝐨𝐮𝐪 :
Guy once I see your post my mind Dey cut omo fear go just catch me…..Omo I no fee hide again make I just follow you 😔
2026-08-25 17:36:22
3
hulk.the.great
HULK THE GREAT :
the becoming
2026-08-25 18:03:13
1
sk_gremlin
SK❤🦉 :
Fr fr💔
2026-08-25 18:57:57
0
gina.unfiltered5
Georgina Aluola :
Thank you sir
2026-08-25 15:52:02
0
realpaton1
paton :
You are right bro
2026-08-25 18:04:10
0
chikamso362
Chikamso 🌚 :
I swear 💯
2026-08-25 19:00:49
0
emmanuel247220
✨ 𝑬𝒎𝒎𝒚 ✨❤️‍🩹 :
true
2026-08-25 17:58:57
0
wizzylifts
🖤🤍Júst-Ã-p€rsøñ®🪙🖤 :
Ajeeeee😩
2026-08-25 18:13:57
0
oyomonk
OYO🙉 MONK🙉 :
I swear
2026-08-25 18:34:36
0
wizzylavi2
wizzy lavi 😂🎥 :
I Dey see you 😂😂
2026-08-25 17:40:52
0
biggirlkarama
KARAMA🔫 :
I’m on it💯
2026-08-25 17:38:47
0
aneksglory
Aneks glory :
Omo This one nah 💯 true 🥰🥰🥰
2026-08-25 18:09:43
0
titoinc
TITO INC | Creative :
Realest spill 💯
2026-08-25 17:53:58
0
swaggyyo
Swaggy yo😊❤️ :
This guyyy go just dey ginger me,,😩🔥🔥
2026-08-25 17:53:44
0
bigmajor_01
3mmanuel :
U nO lie oo
2026-08-25 17:45:01
0
preciousjohnson001
Precious Johnson :
Yes
2026-08-25 16:12:48
0
To see more videos from user @odiacleverlyy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About