Na so I go astray go pierce nose , now school don close i de fear to go house😂😭😭😭
2026-08-25 18:18:29
398
more_ni_keji :
Omo I don finally pierce my nose😂
2026-08-25 20:48:45
1
Gozie :
This your Igbo ehnn😭❤️
2026-08-25 20:58:20
4
Laurina diaries 💕💕✨ :
I don go come back more to go 😹😹😹
2026-08-25 19:49:02
19
ADERAYO🧸/(NG)🇳🇬,(CD)RN 🇨🇦 :
shuttup yah mouth there 😭😭😂
2026-08-25 17:27:10
2
𝐀𝐝𝐚𝐧𝐧𝐚𝐲𝐚ᥫ᭡ :
Guyyssss I have done mine...I need lies school go soon close 😂
2026-08-25 18:56:36
18
Molly💆🏽♀️🌸 :
“I’m on my way to astray” 😂😂
2026-08-25 16:44:37
367
Mary✰ᥫ᭡.🧚🏽♀️💕 :
Nne carry me along Biko 😭
2026-08-25 15:54:57
112
E4ma🦋💕 :
The language switch 😹 e Dey sweet me 😹
2026-08-25 16:16:07
65
JESSICA🫧🌼 :
Snap sound asap😂
2026-08-25 17:45:40
2
NiTa🌺 :
Drawing my tattoo soon 😏everybody in my house will heal
2026-08-25 18:05:09
11
omaa_princess :
I fit follow una go astray abeg, this good life don tire me
2026-08-25 18:03:26
9
Chidimma🩺🕯️💎 :
😂I’m getting 6 piercings this year ogbasadim
2026-08-25 17:37:32
7
Love💐💝 :
Carry me follow body
2026-08-25 16:02:15
26
Crazyformichelle 😝💗 :
I say make I try go astray the guy slept off and didn’t pick my call 😭 and the place far die i just happy say I no later book ride naso I for enter gbese 😂
2026-08-25 17:09:49
6
To see more videos from user @baby_fems, please go to the Tikwm
homepage.