@emmysweet200:

Emmy sweet
Emmy sweet
Open In TikTok:
Region: LY
Tuesday 25 August 2026 16:51:33 GMT
129364
8606
462
257

Music

Download

Comments

esthyvictor96
esthy Victor :
e be like say na only me never go libya for this comment section 😆😆😆. this one wey everybody just know this area😂😂😂.
2026-08-29 12:08:55
0
gabrielomobinrin
Gabriel Omobinrin :
all you need is prayer not comment,i pray God give you a safe journey
2026-08-29 12:51:12
0
nworieruthpatienc
girl from Ebonyi :
nawa oh e no easy o wish you safe journey
2026-08-29 22:26:58
1
user3325970005815
Mr ten percent :
oga u never start journey at all I know dis place very well
2026-08-26 12:38:17
431
assurance.of.lagos
Ruthie🛍️❤️ :
But Wetin dem Dey use convince una!
2026-08-27 07:22:33
183
odibeze.meme
odibeze meme :
u never drink water with animals, this na beinging of the journey, the lord is ur strength
2026-08-26 16:31:29
124
oluwafikunayomi008
🦋Oluwafikunayomi˚🦋 :
nah Nigeria u still dey broo😂😂😂
2026-08-26 14:11:39
129
ligh475
Muffin💎🔐 :
Your phone still dey with u abi
2026-08-26 23:54:47
81
larryt30
principa :
Omo una many for that place ooo see noise
2026-08-29 14:11:30
1
fasobu7
Al-Qudus👿🇳🇬🇬🇧 :
nah all of una don go Libya for this comment section 😂
2026-08-27 07:05:02
36
kimjoy188
Joy🦋🌸🧸 :
So all of una way they this comment section no dey Nigeria again? abeg make una find connection for me I wan go too beg🙏
2026-08-27 12:30:26
10
athena8057
Sandra. S. Okiwelu :
You don tire by this time, my brother prepare ahead ooooo you go still see things😁
2026-08-26 16:50:01
27
treasure.bestie1
Opuruiche F C A❤️💙💜 :
no worry u go make am shey nah money u go get am😂😂😂😂
2026-08-26 11:43:19
15
deebpy289
Bolajisky200 :
please who can help me I wanna go too but I need who go sponsor me i no get money o
2026-08-26 22:33:01
15
aduke.ade7434
simple girl :
this place looks like Agades
2026-08-26 15:59:48
16
emmi.era
lady complex 💦🌹🦅 :
I no fit forget this place God oooo una never even start the Johnny at all 😂
2026-08-26 16:18:36
9
user6320404881236
ISHOLA :
Omo I still remember this place oo😂😂. olofar omoiya
2026-08-26 22:29:55
5
sonofthegods02
son of the Gods :
Journey have not started yet ooooo keep your water well ooooo water is more important than food in this Journey
2026-08-28 10:13:09
7
user4082962560355
Favie💞 Gold✈️ :
so everybody for comment section dey Libya 😅
2026-08-27 16:15:56
22
focus_7_7
FOCUS_$ :
I Sabi this place die lol😂
2026-08-26 18:29:54
8
1deraa0
🌸big🌸Deraa🌸 :
u never even start 😂😂
2026-08-26 20:23:10
7
To see more videos from user @emmysweet200, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About