@lamba.presido0: Omooooooo 😭😭 BOYS DEY PARAAAAA OOOOO Wahalaa for who no get dis update 🤣😂 For educational purpose only ooo🧏🏻‍♂️

MkoTheComedian
MkoTheComedian
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 17:24:21 GMT
116312
17746
119
898

Music

Download

Comments

lena.mom001
Lena the mom :
Baba see
2026-08-25 17:42:11
109
user88104861681
hardesholar111 :
he no go far
2026-08-25 20:42:46
29
cash.money7882
GLO TO MTN :
I no dey hear Yoruba but whatever he said about Tinubu is true i know o
2026-08-25 19:27:59
17
fasco.nation.001
🚳WALKÏN.GHÖST☠️ :
How u see dis one 😹
2026-08-25 20:06:10
32
gentlejay32
Distinction :
Safepal 😂
2026-08-25 18:17:24
4
godiswithus011
Emmy :
lol
2026-08-25 21:51:38
5
im_oyis
im_Oyis :
You see this habit of running to the comment section 🤌🏾 you have to stop it 🥹😂🤣😂
2026-08-25 20:23:52
4
ajaski1
Ajaski✌️💯 :
No cast update na🙃
2026-08-25 17:42:34
21
shineboynst01
Shineboynst01 :
Egbon ema cast update ye now
2026-08-25 19:59:11
6
bhad.boi891
Alone✝️💔⚜️ :
I need the one weh be say nah those usa bank account hin go deh abeg who sabi the update
2026-08-25 18:31:43
7
samclef_dior05
04/03/2022🥹😭💔🕊️ :
I need wallet address abeg
2026-08-25 18:09:17
10
niyi524
Niyi :
No sigh of weakness 🤣🤣
2026-08-25 19:24:03
5
adigun1569
ADIGUN15 :
No cast am bro 😁
2026-08-25 23:46:22
0
iamjo_rsh
❤️‍🔥 :
Thankx for the update EJEH 😁😂
2026-08-25 19:14:27
7
ahdedolla
Adedolla :
It’s not free oo. Money wey I suppose use chop
2026-08-25 19:06:19
3
oluwaferanmijosep3
FERIZ FUNDS 🟢 :
Dey use am collect money from 2023 those people wey dey do “click the link in my bio and join my WhatsApp group for updates” 😂😂 nah once I see 206k dollars
2026-08-25 17:52:33
6
eniola2736
ENIOLA🥇 :
How did you see this one ?😂
2026-08-25 22:47:44
3
g_sceezer
ßig Sceezer :
make i go update my scope
2026-08-25 19:21:56
3
big_jaam
ADEMOLA🇳🇬 :
Wetin don cast no be update again
2026-08-25 17:54:10
5
kenfo247
KENFO :
nah trustwallet na bnb address dem go use
2026-08-25 20:28:55
2
To see more videos from user @lamba.presido0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About