@boy_shalom: Before she go bill me 😂😂 W//@Cranberry 001💗🥹 #boy_shalom #fypシ゚ #relatable #relatablecontent

BOY SHALOM 🧃
BOY SHALOM 🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 18:58:37 GMT
52162
10689
110
1335

Music

Download

Comments

ladeee123
Ladee :
I for tag am o but she go still BEG me to delete am
2026-08-26 13:10:20
427
lase_daniels
LaseDaniels :
"Daniel just two eggroll and one maltina"🥲
2026-08-26 09:07:15
257
rey_fvcked_urbxtch
WACKO_REY :
Face to face billing Dey vex me wetin nor good
2026-08-26 08:59:54
344
only1zarry
ᴢ ᴀ ʀ ʀ ʏ!🤍★ :
"thank God I met you here, Mummy he will pay for me "😂
2026-08-26 12:34:00
85
bm_dabby
Bm_Dabby🧃❤️ :
“Dabby just two meat pie and Yoghurt nah” 💔😒
2026-08-26 16:14:07
3
bidemi_61
𝐌𝐮𝐢𝐳.✨ :
She go be like:pay for me na🤧💔…she go still beg tfare wey she go use go house later 😂💔
2026-08-26 01:23:55
112
hardeyola1121
Adeola👑 :
Just one coke nahhh😂💔
2026-08-26 06:36:19
12
hush2343
ℋ𝓊𝒮𝒽 ℱ𝒰𝓃𝒟𝓏🌴 :
David just two fab and fanta😂
2026-08-26 15:26:38
1
muhammadagboola001
카말루딘👻 :
Before you know am you go hear “pay for me na”😂😭
2026-08-25 20:15:07
11
realzi_xu
𝙕!𝙭𝙪💫❤️ :
them no dey shame to bill at all 😭
2026-08-26 09:19:39
37
loand_beholdchi
Sħe’s Çhi 🎀 :
They are real?😂
2026-08-25 22:31:48
10
_cephusdnyra123
😈📿😡🥶 :
lol I never see (he sent me this ) Una Dey fear to share video 😂😂😂
2026-08-26 10:18:29
46
essential0.0
🔥🎚️ :
Why you dey run😂😂
2026-08-25 19:59:40
16
sammynova28
Daddy Samuel :
wait no be lasustech be this
2026-08-26 03:28:42
20
holashile_001
🐢𝐁𝐢𝐠🪖𝐃𝐫𝐞𝐚𝐦🦇 :
🤣😂😂🤣this guy don fra 😂😂😂
2026-08-26 03:51:39
1
timmy_whales
Timmy_whales :
ehh nibo 😅😊
2026-08-26 02:48:12
2
blackboygadgets
BlackBoyGadgets :
No be activities be this 😁
2026-08-26 04:03:25
1
tblax123
Dee çee :
E get some kind people no even let them catch u for store 😂
2026-08-26 04:55:17
3
say_hey_to_phil
~phil🍀 :
Guys own worst o, I dey dodge them
2026-08-26 16:54:16
3
olamilekan6435
🅐🅢 ⚡ 🅢🅐🅜🅐🅓 🥷🥶 :
Dem go still Dey ask for something wey I no fit buy for myself 😂
2026-08-26 12:19:55
1
jerry_jay101
Jerry† :
Some Girls for my hostel 😭
2026-08-26 06:57:22
1
ur_exboifriend8
Oris🇨🇮 :
Brr this one no be meme 🥺
2026-08-26 12:47:15
1
orez001
OMO OLUWA🙇‍♂️🙏✅. :
Japa🤣💯
2026-08-26 17:45:44
0
icephresh
David SLIDES :
Even to walk by sef na problem 😔😩
2026-08-26 17:55:00
0
cheng.exchange
CHENG 𓃵 :
You no sabi say No?
2026-08-26 09:47:57
0
To see more videos from user @boy_shalom, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About