@thechiomaokpara: But I cried oh I cried #fypnigeriatiktok #goviraltiktok #relatable #relatablecontent

thechiomaokpara
thechiomaokpara
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 19:56:32 GMT
240943
40517
1077
2889

Music

Download

Comments

tombia_
T🎀 :
Nne I recorded myself crying and sent to him.. e no even watch am.
2026-08-26 12:06:51
1795
justpeaceofmind8
ADAEZE♾🌸♾ :
Omo me wey be say i get stone heart self cried wetin no good just bcuz we had a little misunderstanding and he was ignoring my text and calls I come dey cry like mumu for man 😂😭😭
2026-10-19 10:19:30
1
olanrefront01
Easha ✨🦋 :
This is me rn 🥹
2026-10-18 20:20:12
1
_merahcool
Mimi✨🇧🇪 :
I keep going back again and again till I fall out of love for him that’s how I heal
2026-08-26 16:18:57
547
_ebube06
Mimi💋 :
ChatGPT say make I no text ham again😭😂
2026-08-26 10:01:59
464
chizzychinex
chinecherem 🌹 :
omo nah attachment issues worse pass relationship 😂
2026-08-26 15:40:34
849
joscar354
JoScAr💧 :
No be say most of us the really cry because of love...na the money and soft life we go miss
2026-08-26 19:59:04
247
wini7016
Wini🌸 :
When it’s not in your shoe advice go full your mouth. I cry wettin no good😭😭😹😹
2026-08-26 05:32:29
127
grace_emeh
Ugochi 🤍💙 :
I cry I cried I crewd I bawled my eyes out I even fall sick on top 😭😂
2026-08-26 10:09:13
186
candycruz444
CandyChronicles :
Till today me and ChatGPT still Dey gossip the boy
2026-08-26 09:28:00
206
awagirgw321
Nick CJ 💞💕 :
I nearly craze 😂 Relationship my ass I'm done
2026-08-26 20:39:45
83
oyindam_max
oyindam_max :
I even stop to Dey breath, I almost ran mad💔
2026-08-26 12:45:03
122
emesovictoria
MMESOMACHUKWU🌻❤️ :
Keep going back y’all you will fall out of love it worked for me like madddddd
2026-08-27 05:00:26
49
.jennifergift
.jennifergift👸🤍 :
Woooo you will think you are strong untill it is your turn 😂
2026-08-26 18:40:33
36
datgalrose2
rosemary :
I cry watein no good con still end up for hospital for a month
2026-08-27 09:32:57
8
prettybukky05
Emi 😍Alhaji 😇❤️ :
So we plenty whey ChatGPT dey safe
2026-08-26 18:51:01
10
pinky.rosy6
Adaeze ♡. 🎀 :
Omo if i talk my own ehh 😹 it’s not worth it no love any boy
2026-08-26 19:46:57
7
horpeyemi65
OPE🎀 :
Naso chatGTP say make I love my self first I no gree oo😂😂😂
2026-08-26 14:12:17
113
bigbabysarah4
Big Baby Sarah😊❤️ :
Omo na me be this I Dey alway tell my friend say them no strong when heartbreak reach my turn I begin cry inside bank I dey waka for road Dey cry omo I cry for love oooo
2026-08-25 21:06:35
184
therealchysomm
chysomm :
chatgpt con say awwn babe come here you deserve better ehn😹 where the better
2026-08-26 16:27:47
27
tunrayo1192
Omotunrayo💕🙈 :
Once I learn to get over it like this it’s gone😌💔
2026-08-26 18:32:02
8
jacymay3
JacyMay🫧💋 :
Relationship my a$$ I’m done😂
2026-08-26 22:16:25
5
To see more videos from user @thechiomaokpara, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About