I swear I just love dis guy🤣😂😅 laugh wan kill me here ooo😂🤣😂🤣
2026-08-25 23:18:51
2
Maryamꨄ✨ :
Lowkey I wanna faint so badly
2026-08-25 23:33:36
7
Faisor234 :
Meself no believe that thing Ajeh 😂😹
2026-08-25 20:43:36
28
oyindamola shugar 💡🔑 :
🤣🤣🤣
matta my joy giver
2026-08-25 20:32:09
28
T💞h💕a❣️t💝 g💖u💗r💖l❤️🔥 :
Deborah keh,Matta don later mention name o😂
2026-08-25 23:05:18
1
ZAINAB🧕 :
shey na only me sha I never see anything wey go make me faint😹
2026-08-25 22:46:46
9
Ayoola Gold :
Me wey faint for NYSC camp 😂😂😂Soldier Dey chase us😫😂
2026-08-25 23:01:27
1
Leavemealone😋😏💔 :
Warlord 😂😂😂
2026-08-25 22:53:48
2
Big rilex 🦅 :
I don’t even understand
2026-08-25 21:19:35
5
RASH :
Matta gangan
2026-08-25 20:18:49
15
Ayomide badoo :
Bami
2026-08-25 20:13:36
10
PrettyToke✅💚 :
@MATAA give us mafia and minathy gist na
2026-08-25 21:14:50
8
Tobi Lee :
yes nah
2026-08-25 20:17:06
5
SMALL LOVE 💕 :
na lie bro
2026-08-25 20:57:26
5
It'z Maine Blaq :
Matta Abeg con gimme money
2026-08-25 20:40:39
5
TOHEEB💫 :
ohh chim
2026-08-25 20:49:15
3
Amiee🫧 :
omoh, it's real o
I fainted one time due to extreme blood loss, lost like one small paint plastic of blood
as I stand up like this, everything went dark, then it was like everything that happened before I fainted was a dream and then I woke up like 2 minutes later
that day no funny at all 😂😂😂😂
2026-08-25 23:25:21
1
To see more videos from user @omoafusatu, please go to the Tikwm
homepage.