@bassey___greenson1: #stunner #relatable

Stunner
Stunner
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 21:32:44 GMT
19075
4854
65
584

Music

Download

Comments

after21nahme
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
omo ask, if dem bill and you no get, push commot. Nothing really de this life
2026-08-26 20:01:20
118
ololade_4pf
𝙾𝙻𝙰 𝙸𝚂 𝙲𝙻𝙸𝙽𝙶𝚈😩🤎✨ :
Omoh
2026-08-26 17:03:38
39
ruksishim
￴￴ ￴￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴ :
And I really wan ask o 🥲
2026-08-28 14:00:22
0
wunmi5619
wunmi :
Billing billing
2026-08-28 15:38:50
0
s_isthisreal
s_isthisreal :
I knew it was coming and I will always confidently ask how are you
2026-08-27 16:08:47
4
el_diablo_exe
Diablo_exe👻 :
What’s wrong? Are you okay? What do you want? Have you eaten? Omoh all roads lead to billing i don tire😂😂😂
2026-08-27 13:12:51
12
adetomiwa16
RΞICH✘THUG 🤍🦍 :
I no even Dey ask have you eaten again self cuz what if she said no 🥹💔🧑🏻‍🦯‍➡️
2026-08-27 08:19:36
2
simplyvibes7
R Î Ç Ø🖤✌🏼 :
I no understand 🤦🏽‍♂️💔
2026-08-28 12:13:18
2
juicyonit5
JU$CY BLACK 🖤🎧 :
U don find trouble be that 😂
2026-08-26 10:51:27
3
kennylucas01
Kenny Lucas🦍 :
Olohun seh 😂
2026-08-26 12:51:08
3
oyetundetemilope
BIG T 😋🦍 :
Omo anything wey Dey do you tell GOD 🤲😂 nah him sha create me and you
2026-08-26 04:27:08
2
sammy_sboy
SAMMYSBOY :
Me once i ask and na money matter na der my reply dey always stop till when ever God say we go chat again i no dey stress myself again
2026-08-26 20:14:35
3
ebigwe04
PËTËŘ 🧗🏼 :
Omo
2026-08-26 12:19:11
1
m.r_b.a.m.z.y
☆𝕛ꪊડ𝕥 ̶ß̶ꪖꪑ𝕫ꪗ🧌 :
2 minutes talk billing don enter 😅
2026-08-26 18:53:24
1
..void4
YOUR MOTHERS BOYFRIEND ✌️🙂‍↔️ :
Brr our highest currency no fit afford 1 liter of fuel 🥀
2026-08-26 20:14:55
1
cammyngu5ey
cammyngu5ey :
She’ll be fine!
2026-08-27 21:41:15
0
To see more videos from user @bassey___greenson1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About