Such matters needs to be investigated without emotions, anyone can be a victim of circumstances, and for those of una way Dey do gragra for the matter, una be eyewitness or na still gist Una hear, make una put emotions aside and follow up the case with sense, because wrong narrative Dey move faster than good narrative, maybe the man run because of the kind family the woman come from, so make we keep emotions aside. It can happen to a man and it can also happen to a woman, una never see case way man go die dem go say na the wife kill am, why e be say na woman own na Una Dey use emotions judge. I am not supporting domestic violence but it’s good we still understand situations make we no end up pushing a wrong narrative. It’s well
2026-08-27 11:03:06
2
bby special🥺💞 :
who co plug water for d children wen Dem won take baff bcoz u say d man and d woman dey sleep
2026-08-27 09:16:05
0
Ellybrown :
then an autopsy should be done will solve the mystery!!!
2026-08-27 06:15:36
0
chief priest of Great OPHEGBAL :
this girl need to be invited to the police station
2026-08-27 11:47:15
0
Abance :
who don die nor fit judge ,
so bad , who's the neighbor?
only God knows ,
2026-08-27 00:21:48
1
Vee✨❤️ :
I was her neighbor back then in sapele 2021 I was working as a sells girl were they sell food stuff close to her shop not opposite but biside her shop and the husband used to beat her, people actually told her to leave the marriage but she refused because she had a little baby then and now this happened to her 💔💔💔
2026-08-27 02:13:08
10
Runor❥ :
Where the man tay see you tay tell u all dis won?
2026-08-26 00:14:53
11
edah onos :
ur story no clear madam
2026-08-26 05:46:14
6
Bobori Efeturi :
So compound people wey say the man beat her to death nor see fight or hear them fighting ....
2026-08-26 11:02:35
3
NiceGrafix💘 :
But the man dey beat the wife before yes or no
2026-08-26 16:57:03
2
Slay with Queen pounds luxury :
So na neck dem take dea wake we dea die
2026-08-25 23:23:03
3
queen wire :
Sleep nor wake up keh Abi na the girl when the man give belle na bring them issue na fight people hear the fight
2026-08-26 00:55:17
2
destiny Daniel ❤️ :
you day stay with them
2026-08-26 00:38:14
1
Queen🥰gift :
Why is there no Mark in the rest, place off ha body?
2026-08-26 00:23:24
0
Bella 001🦂🦋 :
How the mark of the bite take Dey her neck
2026-08-26 21:03:47
0
kiwi__baby001 :
good evelyn ke
2026-08-28 01:13:15
0
𝟐𝟓!😝🧌 :
And na my customer ooo she deh sell reach 12 more sef
2026-08-26 00:34:33
0
Faith🥰😍😍😍 :
then how do you know 🤷
2026-08-26 07:06:05
0
LAW_MAKER🔥 :
You Go Explain Give police eyewitness
2026-08-26 10:53:35
11
~Diva 💕 flawless 🥰glam💄 :
Wetin owner Dey talk na 😭😭😭😡😡 na wake wen them Dey wake her na that mark take Dey her neck ???? What about the video wen sis blessing Dey talk say the man Dey abuse her u nor hear that one ????
2026-08-26 00:31:38
0
Josie nice ❤️🥀 :
Omo 😪
2026-08-25 22:17:51
0
queen wire :
Morning till 12 or 1 or 2 too
2026-08-26 00:53:34
2
Juliet bea 🎊🎀🌹🎉🥀🎊 :
Because since way i Dey go there store go buy something i never see say them Dey query once 🤦♂️💔omo
2026-08-25 23:33:48
2
𝒥𝓊𝓈𝓉 𝓔𝓿𝓪 ❤️✨ :
the mark was not at the corner it was at the middle like wetin blood gather
2026-08-26 07:18:44
0
so much :
So all the one wey dem dy explain since u no dy see or hear anybody Abi , dy there dy mumu
2026-08-27 01:15:45
0
To see more videos from user @successfulbaby001, please go to the Tikwm
homepage.