@emma.pounds27: this boy#🤣🤣@₱ɆⱠⱠɆⱤ @MAGGIE OF AFRICA #goviral

EMMA POUNDS
EMMA POUNDS
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 22:30:00 GMT
204579
23673
460
8326

Music

Download

Comments

only_one_melodosky_001
🇩🇪🌴MËLÖDÖSKY🌴🇩🇪 :
Thank God sey phone never too common when I small
2026-08-26 08:25:29
3027
vin_cy12
👑vin_cy12 :
I go first go inside house go wash plate clean house then sleep
2026-08-26 10:57:08
1536
its_owaney
Its_owaney :
If you Neva Dey this position eehhhh you no go understand
2026-08-26 14:02:25
487
kxngdammy1
🫟𐌊𐋄𐌍Ᏽ ð⛹🏽‍♂️ :
For house wey my papa build I break the tap nobody see me na once I ke si be, wait make person wan use m I con follow as he fall for him hand I say daddy na my brother break m o😂😂😂! Joy wey de my body then eh 😭
2026-08-26 17:51:16
4
mr.nonchalant.100
✫Odogwu✫ :
what about me way burn 🔥 person farm 😂💔
2026-08-26 13:47:18
201
ola2t7
✦ OLA ✦ :
baba won run 😂😂
2026-08-26 10:03:39
173
cblax00
cblax00 :
What about me wey put fire for person ugba tree because of squirrels. And the fire no gree off till the tree born finish!. Omo I sleep for cell 2days
2026-08-26 17:43:57
6
evil_morgan_ray
BE WARE OF MORGAN 🏎️🤬 :
at my age like this if I’m in a situation like this I will feel like to disappear from the world 😳😹
2026-08-26 16:34:52
4
iambrighto002
Iam-Brighto🐐 :
me waking up from sleep hearing my name 😂
2026-08-26 14:55:29
9
1always2nf
ADEYEMI🕷️🐦‍⬛ :
The voice too match the action 😂
2026-08-26 14:20:26
3
biggest.emma.money8
Biggest Emma money :
The boy immediately he enters inside
2026-08-26 09:42:26
158
officialbadgurlriri
DerichRedolence :
This kind thing that year na die oo
2026-08-26 12:07:36
129
adausioyins1
O.D.G🦍 :
Omo na so I set my mama provision store on fire😂
2026-08-26 11:08:00
491
biggiewizzy
🍀 BIGGIE WIZZY 🍀🦅 :
na here you go know say wisdom fool my head
2026-08-26 09:27:44
137
wisboi51
DË BRØWÑ :
u no go see that boi outside again
2026-08-26 09:18:25
57
dozied
De Dozzman :
Even with this your video I do deny am 😂😂😂
2026-08-26 10:22:24
208
chase_luxury_fashion_clf
chase_luxury_fashion_clf :
He go don curse himself like 100 times 😂😭
2026-08-26 16:03:23
19
dicey963
DiCeY 🎲 :
Me trying to explain to the uncle say no be me do am na see I see am like that 😂😂💔
2026-08-26 10:53:30
38
bella_rine_001
𝐁𝐄𝐋𝐋𝐀𝐑𝐈𝐍𝐄001🪖🫥 :
E burst pipeline 😂💔
2026-08-26 12:27:42
31
bigsam..22
BIGSAM22 :
The boy don regret him life 😂
2026-08-26 10:41:22
45
milirisky.1
MILI NZ 🇳🇿 :
I don break person car car mirror before 😂😂
2026-08-26 17:47:04
5
kykyigunmus0
KYKY :
Na this kind settings you go know say I cold pass water😭😂
2026-08-26 09:50:34
14
idon_marley
I🚀D🦅O🔫N💪 :
Me wey our landlady catch me when I use ball burst pipe still denie am
2026-08-26 15:11:47
15
elyonajonye
ELY :
I go first run enter house begin the sleep
2026-08-26 15:40:23
10
basketballfanpage5
NBA update :
if e reach your turn nor run
2026-08-26 10:08:35
19
To see more videos from user @emma.pounds27, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About