@clipandgossip1: Omo@Fems.💗

Clip/gossip📰🗞️
Clip/gossip📰🗞️
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 August 2026 23:26:43 GMT
22246
1833
73
85

Music

Download

Comments

nyxaura3
NyxAura :
Mirabel own went viral vdm the only put mouth for wetin go give am clout and views
2026-08-26 11:37:10
0
ebi46j3
N 💕 O 😘 R 💜 A ❤️ H :
Why you no go police station??
2026-08-26 10:05:06
4
the_echi.4
ᴛʜᴇ ʏᴇᴄʜɪ :
Nobody owes you anything
2026-08-26 01:23:02
153
tejbeautyfemmeempire
Femme Empire Beauty :
Go meet obidi or police
2026-08-26 08:31:47
63
charlie165788655
𝙄𝙛𝙚𝙖𝙣𝙮𝙞𝙘𝙝𝙪𝙠𝙬𝙪󱢏 :
Use this energy to call the people out nah
2026-08-26 08:54:16
20
dubem566
dubem :
Wetin do obidi
2026-08-26 08:40:16
25
celebrity_upholstery
upholstery| In Lagos :
Weytin do Dee one
2026-08-26 09:18:46
4
couragegold7
SurvivingMyStorm 🥹🥹 :
is he your father because i no understand he doesn't owe you anything
2026-08-26 09:06:37
21
riri_1y1
Riri🍭 :
😂😂 God please protect VDM always
2026-08-26 09:24:02
9
big_oke0
𝒜𝓁𝒶𝒹ℯ 🏌️🏄‍♂️🪂🫆 :
Harrison also didn’t help but na vdm you Dey swear for 😂 ok
2026-08-26 08:32:20
25
findsharon
findsharon🧜‍♀️ :
Una still dey rate vdm? Toor
2026-08-26 12:45:40
2
chiedozim
CHIEDOZIM♌️ :
As VDM be your president or police na
2026-08-26 02:24:54
34
akwe_mariana
𝐦𝐚𝐫𝐢𝐚𝐧𝐚ᥫ᭡ :
You have been swearing for vdm keh lol
2026-08-26 10:45:30
3
jr638061
jr_fx :
nothing that egbon never see for una hand😭😂
2026-08-26 11:08:23
3
checkbookdeal
Praise whereabout :
Because person no wan help you, automatically turned to bad person
2026-08-26 08:50:16
7
kii_leo
leo :
no be una dey tell vdm make he no chook mouth for the case, make he no go spoil am, no be wetin una feminist dey talk?
2026-08-26 06:36:22
10
onome_loner
Trenches 👻 ghost :
Vdm nah him be chief security officer Abi him they investigation panel in arm’s forces?
2026-08-26 01:47:34
19
chibenz44
chibenz44 :
una sha don see VDM finish 😏
2026-08-26 08:19:43
7
g.luv485
𝔾.𝕝𝕦𝕧 ᥫ᭡🦋 :
lol before court go say no case dere is somtin dere are not telling us we are not babies
2026-08-26 05:49:24
0
kellysandra6888
Śâñdrä🤭 :
Allow the young man breath
2026-08-26 12:53:44
0
dee__loner
︎︎ ︎︎︎︎ ︎︎ ︎ :
wetin dey do this girl?
2026-08-26 13:30:31
0
To see more videos from user @clipandgossip1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About