and you come back to ask why is fave my favorite??????
2026-09-03 17:16:03
1
Mr 'Laòlu! ✪ :
who be this guyyyyyy?!! 😭🔥
2026-09-02 20:48:12
13
zee :
abeg please who be this guy,,,wooooow
2026-09-02 21:31:59
8
chase :
She get talent pass od if you actually know rap
2026-09-02 11:10:38
12
broken 💔 :
it's giving dochi
2026-09-01 09:39:19
9
🥀💔 :
Really .... Same fave that sings love songs.?
2026-08-26 11:42:01
19
Mighty Kabasa :
this guy na fire👍
2026-08-31 23:09:45
13
Tizhe🇳🇬🇳🇬 :
wetin concern wizkid fc for this one again
2026-09-02 10:18:49
5
o.m_vibes :
You no sabi matosa howwwwww 💐 bro is fucking good
2026-08-31 09:57:04
22
Mave :
But that guy own na fire pass fire 🔥 😂
2026-08-30 17:20:45
10
MannyEL :
Fave Drop bar sha.
"You get beans for house but you dey Chop your Telly 📺 "
In other words "you dey see artists wey suppose make the game grow.. But you turn blind eyes, begin sponsor the whack ones wey no get good content for their songs"
2026-09-01 09:34:12
12
To see more videos from user @jefferyeljefe, please go to the Tikwm
homepage.