Them thief my 15 pro yesterday with my paying cl inside I nearly die 🤦🏽💔😩
2026-08-27 11:21:38
67
…..😟 :
Like bro over 7 month now no paying cl
2026-08-27 07:58:25
6
𝓑𝓲𝓰 𝓣𝓸𝓼𝓴𝔂😡🎭 :
For the past 80yrs I never see paying cl
2026-08-27 09:23:46
13
bigjayrn1 :
I still Dey see small thing from Facebook ads o
2026-08-27 02:27:52
22
Äj BÊŅJĄMĮŅ :
Sometimes I go Dey wonder how I take Dey survive lol
2026-08-26 23:43:19
17
TOLUWALASE🦅🪽 :
we don bath soap taya still yet no result abeg I don give up
2026-08-27 08:28:28
7
All man for himself 💔😪🚶➡️ :
My paying cl no talk to me since 2024😩💔
2026-08-27 12:15:36
7
Chris tech💻📱 :
I no day gree😂
2026-08-27 09:30:59
6
GeNtuu ✝️ :
Omo 8 months now nothing fall out but still maintain my fine boy
2026-08-26 23:25:29
9
JNR KELLY :
na once my babe run!! though she tried I don't blame her... at some point my phone spoilt na her phone is useless for 2 weeks every morning she go bring am take am in the evening... I've seen a lot I don see cl Shaa na to drop be the Koko omo eh a lot I can't say here I pray I get my dream car this year regardless!!
2026-08-27 10:27:16
9
thingsweneversay3 :
But Una sure shey we go make ham so as thing Dey going now💔😭
2026-08-27 03:47:42
7
🌴S♋O♋S🌴 :
She 🥹🥹🥹🔥🔥🔥
2026-08-26 23:32:38
6
🥷 :
Thanks to family 🥰
2026-08-27 15:19:27
1
To see more videos from user @swiff_xrx, please go to the Tikwm
homepage.