I no blame una sha, na freedom of speech dey cause all this rubbish
2026-09-09 01:20:14
2
Thrive_muller :
Omo all of a sudden I hat gambling.
2026-09-09 02:43:36
0
. :
mehn thank God I stop smoking since 2024 all thanks to God
2026-08-27 23:45:30
25
My_chael :
no b so sehhh.
life no b school ,why you de teach people how to live ....if unno de do all this things ,good for you but you see that astray na some people way
2026-09-08 23:55:12
1
×͜×ㅤʙɪɢ ᴢᴀʏɴ࿐ :
My only addiction na to Dey sub😭! I no fit stop
2026-08-28 12:11:37
14
Hard money🦂 :
I have tried to stop smoking but can’t what should I do 🙏
2026-09-07 07:59:36
3
Prof Sports Kits 💯✅🚚🥾⚽🥅 :
Tell us what you did to reach this position bro. Thats what we want to hear
2026-08-26 18:31:14
21
WhiteChief1 :
Even if they no tell you but you see am , congratulate them
2026-08-26 09:31:33
15
DE$TNY 🎵 :
Ormo I need more discipline 😢
2026-08-27 12:28:35
6
kendrick btc~ 🥷🌴🇵🇱 :
Guy you de talk fast, just talk no de explain 💔
2026-09-03 21:09:09
2
King_Osarz :
ok ok ok
so how u take reach here?
2026-08-26 08:43:56
8
Vanilla_ Autoz :
Omo ,I do stay the football.com customer care start de call me dey ask me wetin I de do for a living,na once I reason my kife
2026-09-06 15:32:23
2
Anichebe johnbosco :
what is 12m bro if person way get 12m no guide oooo if no get something way dey give u money 247
2026-08-26 11:40:05
5
JASPER 🇳🇬💥 :
Nor be lie
2026-09-03 20:11:57
1
iliyasu :
Ok my boss
2026-08-26 07:13:09
3
PROF ENGINEER DAMI 😇🕋👨🔧 :
Forget bro I can never be addicted to anything for this life nah mindset ⚡️
2026-08-31 10:56:14
2
FUTUR MILLIARDAIRE 🚀🚀🤍 :
Oga tell us what you did to reach this position bro. Thats what we want to hear
2026-09-06 16:58:39
1
Don Perry ✨ :
that's great 👍👍
2026-08-26 08:44:50
1
fc soft 💲 :
hello me, I won't to make money 💵 brother
2026-08-26 11:26:46
2
To see more videos from user @luckytalker_, please go to the Tikwm
homepage.